Na me be this😂when I won change from public school to private,I pass for my report card wey I collect for public school when my mama carry the result go the private school,dem say e good oo but i should come for test, I swear na from jss 3 them deport me back to jss1,the annoying part be if na before we resume now e for better ooo I don already resume with jss3,na after 1st CA test results dem see say I no fit cope😩when all my scores no pass 4/10😩i no get 5/10 in my of my subject dem deport me ooo after them dem don dey call me senior😩me wey my education slow before,na me old pass for the jss3 before oo not to now talk to jss1😩to dey go school that time was really hard for me😩😂
2025-07-16 13:26:33
16
AdoniMathrandi :
uhmmmm😂😂😂💔
2025-07-19 22:34:58
0
Ade :
Hello Mr woman 😭😂😂😂😂
2025-07-16 04:10:29
4
toothordare :
New meme voice..... but how come mr woman...😅😅😅
2025-07-18 08:29:39
0
Mrfresh 🦁 :
this man na werey 🤣🤣🤣
2025-07-16 18:02:33
0
Mide✌🏽 :
lol 😆 🤣
2025-07-14 13:48:48
1
moskillz234 :
Hello Mr woman 😂😂😂💪
2025-07-12 20:58:47
3
Liberty Art and Print :
Hello Mr Woman 😂
2025-07-18 07:51:22
0
Anchor movers limited :
sabitikate ....baba werey
2025-07-15 02:10:50
31
Olusegunalara :
Oba Solomon Na werey seh😁🤭
2025-07-11 15:04:12
12
Hollisrachy :
😂😂😂set Awon miracle center😂😂😂
2025-07-15 11:40:54
5
King Aayanfe Lilsolo :
Eseletii Eseletii Eseletii 😂🤣🤣🤣
2025-07-18 10:09:00
2
ogundaretemitayof :
ki nlo wa foo yii ken😆😆😆😆😆
2025-07-13 06:46:34
3
Jide brain :
My papa 😂
2025-07-13 16:11:01
2
Oye Jumoke :
Osinwin eniyan💔😂
2025-07-13 10:19:16
2
Jolade jolade 😍😍❤️ :
😂😂😂😂 aiyelale ooo
2025-07-17 19:49:43
0
messicoded2 :
safitiketi ke bora😂😂😂
2025-07-17 08:34:08
0
Soloboy :
abeg drop that video where he said 'gbogbo ayé lo fi kowo jor, o raye dobo, o wáyé asán ' 🤲🏾😂