There is different between tradition and juju….. tradition is not evil, but juju is evil…. As u Dey wait for God time, at same Time go dey check ur self spiritually cos there are lots of thins that is spiritual blocking ur blessing📌
2025-07-18 10:32:37
88
らØŁØ௱ØЛ :
True broskii... God's time is the best
2025-07-17 20:09:05
409
Mosco :
this is so encouraging ❤️❤️🩹
2025-07-19 19:49:33
1
PRINCE $ 🙂❤️🩹🔝 :
Fact in God we trust ✝️🤲
2025-07-17 23:55:55
172
༆ꨄSMÃRTꨄ༆👹 :
omor na juju oooo😂💔 nothing u one tell me aswr 😂💔
2025-07-18 08:20:30
38
WHERE'S VIRRGO🍀? :
boy's way do JuJu for 2021,2022,2023 where them dey now?
2025-07-18 12:25:11
17
Ř0|_£X😡🧌 :
Make I first drink water before I go advice this guy 😂
2025-07-18 08:40:25
4
🦍~FRANKLIN :
This is 3 years now bro you sure say God still dey my side ?😔😔
2025-07-19 09:58:18
0
JUST_ONE_S/A_📿🦅 :
Guy leave the juju for people wey do am abeg (God's) time is the best normally
2025-07-18 07:03:14
54
Mickey mouse :
Na because you da see food chop no worry
2025-07-18 22:04:06
1
🫥💥AJEBO💠⚡ :
Even the baba,, day call god before he do work so nothing you wan tell me
na god time💪💪💪💪
2025-07-18 09:19:09
3
Ⓓ𝐈𝕔e🪖🎖️✝️ :
Juju boys just the vex anyhow for comment section 💔😂😂
2025-07-18 23:16:01
11
Ďfŵ_Jøșħůå🦇🐾 :
Mk it ur sound bro i won use am ❤️
2025-07-19 05:43:28
4
s̸y̸l̸o̸✪𓆙 :
u fit still do juju make e no wrk sha
2025-07-18 11:36:57
4
Tochukwu 👑 :
💯💯💯💯💯
nothing pass God
2025-07-17 23:46:11
18
Ğøźiẽ 🥷🏿💔 :
Na ur believe go favor u people wey don do am since 2022 dem still de ball till naw
2025-07-18 14:07:07
3
FAVYMEDIA📺📈❤️🩹💙🦋 :
I’m currently on 800k followers
2025-07-19 06:12:41
2
Emmanuel Gadgets :
I look you laugh 😂
2025-07-18 07:44:10
5
🌴💙 Oficial D_o_r_a 💙🌴 :
bro d words touched me 🚶💙"
2025-07-17 23:43:19
4
bigblacky :
Look😂 well baba say na gold 😂😂 write up 😂
2025-07-18 23:19:35
2
Johnny Asia 🥷🪫🎭 :
I just go location yesterday but I just said to myself that one day God will remember me 😔❤️🙏
2025-07-19 15:32:38
1
Sugar Boy II :
This talk go somewhere 😞😢
2025-07-19 08:58:34
0
Lateef❤️🩹🫶 :
I swear❤️
2025-07-17 23:26:47
5
Coach Emmanuel :
the timing is when I needed this video 🥺
God help me
2025-07-18 23:16:29
3
Steven🌚 :
E go later clear💙
2025-07-17 20:52:42
15
To see more videos from user @theycallmezillion_, please go to the Tikwm
homepage.