Them go just buy motor put for road them nor sabi drive🥴
2025-08-06 03:55:00
183
. :
Na for hybrid the GLK speed pass me
2025-08-06 00:34:02
122
luxebyvee3 :
Na this motor almost run me over for campus 2 junction yesterday e be even wan enter big motor that same yesterday because of the way he day speed
2025-08-06 05:00:41
11
BETTY BUTTER💖💖💖 :
pls which place 4 jattu?
2025-08-06 07:07:34
4
Believe inGod :
As auchi small reach where d person d run d go
2025-08-06 12:41:51
12
@Warri pikin :
Celebration of just National diploma… 😡😡😡😡
2025-08-07 09:23:29
19
goldenp_autos :
Please you guys should always drive carefully this life no get part 2 … well I get plenty GLK for my car shop in case you want buy another one ✌️✌️
2025-08-07 06:51:27
3
Kwesicacra🤫 :
Because nylon Dey ontop chair of car come make car new? Nigerian used mostly them Dey put nylon!!! Mr new glk 😂
2025-08-07 11:39:22
4
El Jefe (Jethro) :
This car ,can not be new
lol 🤣😂
2025-08-06 07:13:20
7
😖♒️(just—me)😔🪫🫀🥹 :
Na the motor wey pass me for elele be this nah 😫
2025-08-06 11:03:24
34
🌴PEACE__OF__MIND🌴😎🦇 :
Na so one almost comot my back bumper😏
2025-09-05 13:07:25
0
➿🪀Yong_Dolph💸🥶 :
all this kin tin nor happen for ekpoma wan Dem graduate ohh wayyy
2025-09-02 13:06:14
0
Official_Godspower :
Them first use upgrade finish the motor first 😂😂😂
2025-08-08 01:54:24
2
Johanna D Bithiah 😊🥰 :
I carry my life for hand yesterday, I dey shout God abeg evry second.
na wa for all these people
2025-08-06 06:52:00
15
Oje :
Graduation 🎓 na key 🔑 to heaven...???
2025-08-06 17:34:54
0
G. w. $ :
Sorry bros I hope your life have not lost I whish you more car my there
2025-08-17 09:10:59
0
Biggest Chomzy❤️🩹 :
See as all of una dey blame the guy wey drive, like say he know say him go get accident. Well, make God help everybody. Make we no forget say he dey happen to anybody oh.
2025-08-10 10:40:18
0
BONO DC 🇺🇸💲 :
omo no be small things oooh 😂
2025-08-06 09:52:42
0
Doverun :
so he hit someone and the car scattered?
2025-08-07 15:11:24
0
Øsãs🧃 :
I first know say this kind thing go happen as I see them yesterday
2025-08-06 12:30:15
5
spreadlovu :
And the worst part be say na rented car! 😊😊😊😂😂😂😂
2025-08-08 14:46:57
1
Ąřęmžĩ🇳🇬 :
Omo na my guyy car hoo🤦
2025-08-06 16:15:52
1
To see more videos from user @krazee_tv, please go to the Tikwm
homepage.