Who noticed say na man hand pass that food to him 😁😁😁
2025-09-30 08:46:48
97
IGIRIGI multiple :
this kind love still deh ?
2025-11-08 19:21:11
0
Onouh daddy :
Where una dey see this kind love 😔😔😓😓
2025-10-01 12:12:05
56
𝐀𝐃𝐄𝐖𝐀𝐋𝐄𖤐🥷 :
If e reach your turn go date I never chop 😹
2025-09-30 20:37:19
62
Alfred :
there was a girl who always brings food for me. actually, she broke up with me when I left d village to hustle all because she thinks I now have another girlfriend in the city
2025-10-01 01:49:10
13
3% 🪫 :
Who noticed say na his fellow man hand he kissed 🤣
2025-10-01 06:45:53
5
There we win :
E get girl wey i no fit forget for this life.
2025-10-01 19:33:31
7
welsh :
To all the Yorubas, aju ohu Nne gi
I mean happy Independence.
2025-10-01 13:48:34
10
Peace Be Still✅ :
Nah the state way me and my landlord daughter dey be this 🤣😂
2025-11-07 09:01:05
1
rich fx :
i Solo
2025-11-11 08:14:02
0
david_tan44 :
Many of us na like this we take Dey survive now shout out to that girl way Dey always come through for me with my bad character 🥰
2025-10-01 13:13:33
9
white money 🇺🇲❤️ :
thanks babe 😘
2025-10-10 07:52:07
0
Miracle :
I swear oh my baby or nothing
2025-10-06 19:16:49
1
O B O :
I swear 😢😢
2025-10-03 20:41:09
0
honeyrichard60 :
ajeh.....
2025-10-03 09:34:39
0
NAKED WIRE :
Chai I have experienced this love before I feel emotional seeing this again
2025-10-29 11:35:21
0
Emmi Larri :
Omo na my babe they sustain me now oo🥺
2025-10-05 09:57:49
1
Prince Ola of delta :
Nor be person babe be this so my own na to dy bill me is better up and down 😭😩
2025-10-03 07:47:27
5
DR New world 🗺️ :
I get one girl from anambra wey Dey show me this kind love that year 😂😳
2025-10-09 05:00:13
0
@..VERIFIED🖤🔥 :
Abeg nah man HAND be that or woman? 💔🤣
2025-10-03 17:00:50
0
JosephMilly :
Omo this love sweet o😂🥰
2025-10-02 14:17:22
3
Di :
My ex ohhh 😭😭😭😭😭😭😭😭
2025-10-08 19:46:33
0
Most wanted :
Nah Ai
2025-10-10 16:19:10
0
Papay Yambasu :
God blessed 🙌 the hand that giveth ☺
2025-10-04 23:32:26
2
To see more videos from user @soapy440, please go to the Tikwm
homepage.