@daveplayblogger: Let's Settle This Here, Which are You Vibing to Currently on Industry Machine Album, Wizkid or Davido's Feature, Grooving or Big Time? #odumodublvck #industrymachine #wizkid #davido #daveplayblogger
odumodoblvck told Wizkid baba calm down because he is already making his music look like burie song
2025-12-07 12:34:30
0
adechedaniel :
Davido suppose dey sing with angels. The boy to good 🔥💕
2025-10-06 20:09:47
1447
Olatundun Olaitan :
how sensible human being go chose kokoko😃
2025-10-06 16:07:39
2207
@kingmulla99 :
I be FC but OBO na God of jam. our wiZzy own be like burial jam.
2025-10-07 07:32:16
500
nobilling778 :
Wetin isoko and ogogoro do again 😂😂😂
2025-10-06 23:35:28
388
PasocoDeBoss :
Kokokokoko, Isoko, sip e Ogogogoro, make I for jogodo for 2025? Osakpolor waiting dey sup? Na this Lyrics people still take dey compare BigWiz? 😂😂😂😂😂
2025-10-08 09:52:02
413
Unstoppable Akuabata 🦅❤️⚓️🚢 :
Even odumodulack tell baba to calm down 🦅❤
2025-10-07 22:36:48
496
thewickedbarber :
wizkid dey sing he mama burial song
2025-10-06 16:26:58
141
preetyslim20 :
See as everywhere cool wen e reach popsy own everything no be noise jare
2025-11-04 12:34:25
0
MALEEK🎱💕 :
Some of una no notice say Davido track con be like say my phone speaker don spoil 😂
2025-10-08 09:33:38
382
️ CEO group of companies :
Omo I be davido fan buh WizKid win for this one
2025-10-08 05:03:40
227
D rock :
wizkid sabi burial song eeeh
2025-10-08 07:21:45
53
Johnny Wilson :
I be Davido fan, but common men Wizkid is from another world 🌍 when it come to music
2025-10-07 11:34:55
244
matee_luxury_collectionz :
Wizkid needs to calm down learn from OBO swrs
2025-10-07 22:31:45
164
Homa communication :
But let’s tell our self the truth if David and big wiz na upcoming artist, from this song wizkid will not go far , I swear , if na like this big wiz start he will not make am , gone are days when big wiz dey sing , I love my baby dance my baby Chaii I miss that song // 30 men shall fall that day if u cross my line , // when wizkid is bad not now truth be told
2025-10-08 18:42:32
36
່KINGSLEY⚜️❤️🩹 :
We don leave goat for wizkid … davido na loin 🔥🔥🔥🔥🔥🔥
2025-10-06 23:27:19
244
SENATOR :
Please you guys should allow Osakpolor rest abeg 😂😂😂
2025-10-06 13:33:50
144
Raven :
Me and 999 others wey no like stress na Wizkid 🦅
2025-10-08 09:09:12
678
Siki wiz fc🦅🦅 :
Big time na for mature and intelligent pple
2025-10-07 06:11:20
221
success :
even Wizkid will choose davido
2025-10-06 16:22:42
110
big.steve710 :
Dey suppose play Davido song give people wey dey prison as part of their punishment 😂
2025-10-09 06:10:17
28
Kinen Victor Dumale :
Best for different moods
2025-10-06 15:54:37
133
To see more videos from user @daveplayblogger, please go to the Tikwm
homepage.