but u know say Na level 100k fit be nothing for her
2025-10-15 09:17:31
124
✰𝑹𝒆𝒖𝒃𝒆𝒏_𝑨𝒔𝒉🌻🐿️✧ :
With immediate effect ✌🏾
2025-12-09 00:36:44
0
Onyinwa 💕 :
100k be like 100billion in my eye
2025-10-15 05:40:50
1664
AKU CHI NYERE :
on a norms na men make relationship transactional
2025-10-15 08:36:10
1492
The Tailor Realtor🪡✂️🔑🏡 :
2k like this when I nor work for, I don pray for you taya
2025-10-14 17:49:30
446
Abraham Cheque :
You too why will you send a girl 100k in this economy. Wetin she wan use 100k do😏
2025-10-16 01:53:52
47
Mazeo🦋 :
I remember when I was in school, one babe asked me for money to buy soup cos she was broke in 2022. I sent her 10k and she didn’t acknowledge. I called to ask if she saw it and she said “na only 10k u fit send as u big reach” I wan cry
2025-10-15 10:19:14
82
CHIMAROKE🦉🇳🇬 🇬🇭 :
even police wey catch me collect 30k still shake say I try lol
2025-11-30 11:15:07
17
SHEKIDEY🥰💕 :
People hv diff point of view sha
2025-10-15 06:54:49
11
reql_KING OF LOVE :
Na the yeye men when Dey give them money I blame
2025-10-14 22:36:58
205
BamBamshugar :
Shey you know how much they the girl acct 😂😂 na us 100k be like 1 million for our side but for some girls side money na water
2025-10-16 15:22:13
4
️ :
Which one be $35 for 100k na Emfiele rate 😂
2025-10-14 19:34:23
253
emmakings36 :
The other girl was so irritated by what she was saying 🤣🤣🤣🤣
2025-10-15 22:27:52
593
johnny7 :
i no blame dem.. na those guy wey dey give dem i blame..
2025-12-01 01:40:05
4
sarah davis :
omo 100k is so big money
2025-10-14 14:50:09
240
😘 :
In Ghana cedis please?
2025-10-14 21:47:29
3
ernestriches :
Olodo say 100k na $35🤣🤣🤣
2025-10-15 07:34:45
105
GBEMILEKE❤️🩹 :
True …I know how many cake I go bake before I earn 100k
2025-10-16 08:06:02
9
Akpene Aku(CHARKS✂️🧵). :
red flag small oooo😁. red billboard 😂i swear
2025-10-14 15:40:29
92
BIG MIKE :
Walai I pity una way still day date Nigeria gals 😂😂😂😂
2025-10-15 12:55:49
3
NeWs RePOsTeR :
na my salary the girl dey talk to like that 😳😳 100k
2025-10-14 22:41:17
278
SUBSEA ENGINEER🐼 :
na men wey leave sportybet dey follow such girls I blame
2025-10-15 07:43:33
45
Gena | TheLensGoddess :
People reject 100k? Ahh! Money that I can use to buy equipment 🤦♀️
2025-12-08 13:12:46
1
Succy :
just gained a follower❤️
2025-12-08 22:55:53
0
To see more videos from user @titi_of_lds, please go to the Tikwm
homepage.