@yellowfish210: #fypシ゚viral #Yellowfish #yellow #f #tiktok @TikTok

yellowfish live❤️🚀
yellowfish live❤️🚀
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 21 October 2025 11:08:02 GMT
429218
33756
921
5260

Music

Download

Comments

es_pelly8
Melani❤️ :
Yellow fish don turn crayfish 😂😩😂😂
2025-10-22 04:06:20
1336
loveth_95
✨Ada💋ᥫ᭡ :
Omo sorry oo but why she Dey bleach for leg🤣🤣
2025-10-21 12:29:49
1221
spanish428
🍒🌸 melanin 🍒🌸 :
Na candy them carry motor from na yellowfish Dey depressed
2025-10-21 16:05:22
2406
captainrichard27
class captain :
ontop 150k omo I think say una get money oo🤣😂😂😂 all this yeyebrity's self😂😂😂😂
2025-10-21 20:31:50
113
lovie4644
Lovie123 :
2025-10-21 15:35:25
139
therealbeesoft
👿🐍BEE💐🌺SOFT👑🌺 :
Wetin Dey sup🥺🥺
2025-10-21 11:15:25
97
poza703
Poza🚬💵🍒 :
na the song de worsting the situation 😹😹😹
2025-10-21 15:01:59
507
sugar246
sugar baby❤️🌈 :
yellow fish sorry oh
2025-10-21 16:13:01
17
mhizchinnybest2
mhiz chinnybest 🥰 :
if u get moni first arrange ur room charity begins from home
2025-10-22 11:39:30
13
___annibel
Uyai💕 :
Instead make she find one business start now wey she get visibility she Dey follow candy like fly😂
2025-10-22 07:45:39
249
ufoundme229
ufoundme229 :
Just go start life for jigawa 🙂
2025-10-23 10:59:42
48
bambi__xx
bambi__xx :
You sell your chair?
2025-10-21 15:37:20
79
bettybutter1311
Nwanyi Oma 🤭💕📚 :
Nor be you candy Dey advice say mk u nor Dey smoke again
2025-10-21 17:06:33
6
sexydiva428
@sexy diva :
Am just coming frm hallelujah challenge oooo
2025-10-22 01:16:27
42
the_only_lurd
Lurd :
If u are using uk acct e must go
2025-10-22 06:14:24
1
divineparis11
Divine Paris 😍🥱🥰😘 :
150k na Dey do celebrity like this
2025-10-21 16:32:01
39
sheisfavor4
🍒αnnαвєllα & mσm👼👯‍♀️❤️ :
i never fit pray for my self finish 🥺 na person i wan com dey pray for? all man for em self my sister 😂
2025-10-21 21:06:40
8
preshanujo5
Nelson :
See skin😩
2025-10-21 14:39:41
87
hausofslay2
Beginner lash_ brows tech :
Omo,this gal life don spoil😭🤧
2025-10-22 07:09:58
2
khamehub
Winy Enofe :
Na everyday them dey pray for you 🙄😂
2025-10-22 15:54:52
1
bobbylion43
bobbylion :
Na life you day life so?
2025-10-22 08:45:22
3
brownbecky621
bk premium brand collection :
omon this month october nor sweet for most of us at all. na so I go take buy food when I wan eat for my belle make I for nor think too much na so bike 🚲 come dey Jam me for where stand put now am in pains😔 even the food self come later be sand for grand
2025-10-22 12:18:14
0
d_grill_guy
Amen :
You deserve rose 🌹 sorry Cana
2025-10-22 13:18:23
1
lami1955
P:)🧸🎀 :
The girl dey follow me😭😂
2025-10-21 16:10:56
2
thickheleno2
Thickheleno🌹🦋💕 :
Them say you nor see Luciano go again 😩😩
2025-10-21 19:04:25
2
To see more videos from user @yellowfish210, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About