@bigrec7: #trendingvideo #ogitechigbesa #igbesa #fyp #trend

>>>ŘEĊ✝️TÔŘ🥷🏾☦️💨<<<
>>>ŘEĊ✝️TÔŘ🥷🏾☦️💨<<<
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 08 November 2025 13:31:01 GMT
31217
3003
255
132

Music

Download

Comments

gbolahan_54
FARUK👅😌 :
One even Dey chop BBspag 3 square meal everyday 😂😂😂😂
2025-11-08 21:22:31
61
dami_lola445
Damilola💐 :
If they don ready Dey go buy kaka food for Obanla
2025-11-10 11:13:11
5
__bigsarah_
🥀🖤𝓢𝓪𝓻𝓪𝓱🖤🥀 :
No vex I go restore 😭😹 keep ur advice till nd2 bby
2025-11-11 00:02:12
4
jibohrina1
JIBOHRINA :
Nobody go tell them before them go know iyana ipaja 😂😂😂😂
2025-11-08 21:47:05
23
mariobaby3
Princess ❤️🌺 :
You wey Dey talk you are once a fresher 😂😂e fit be like say na ND2 he Dey 😂
2025-11-09 06:33:55
13
darianna.cn
Mommas pride 🥰🥰 :
Make una no pressure dem too much abeg make dey show doing for dis year nah abeg
2025-11-09 06:36:50
1
shuqroh10
SHUQROH💗😻 💐💗 :
If u tell them now Dem no go understand give Dem one month😂😂
2025-11-09 09:42:01
2
yoooo1234_0
yooooo :
guy wetin U won tell us we b forever taker
2025-11-08 15:35:26
17
bolatito43
🫶🌺@OMOLABAKE🦋💕🫂 :
We no fit go mall again 😂😂😒
2025-11-13 13:05:22
0
undaunti5
_____🪫〽️ :
Fresher fi guide pa ooo 😂
2025-11-08 20:44:28
2
bigdara571
ꨄDaraꨄ💕 :
Just leave am na him time😂
2025-11-09 06:59:10
0
hmdyoung2
WILL BE RIGHT BACK :
Abeg leave them …. 😂Them never wise 🔥😂
2025-11-09 01:53:24
1
3_mag12
3𝕸𝖆𝖌 🔫😈♍️🥷💭 :
I remember when I first enter…Omo na 3 square meal then😁🤲🤲as money finish omo I start to they cook for house
2025-11-08 22:54:06
2
fine_boy_jerry
Vicky jerry 🌴 :
Them tell u for ur own time 😉!!!
2025-11-08 20:23:40
5
boluwatife_ii
Boluwatife_SBM 🎉 :
Tell us abeg boss 😹😹
2025-11-09 07:27:40
0
anigilaje__05
ÀYÌNLÁ❤️‍🩹☪️🦀 :
2025-11-13 09:56:00
0
mojiwealth64
—Mojisola🦋🌺💧 :
Wetin be your own 🤷‍♀️
2025-11-09 04:56:22
0
bigabolore
💞💕 :
Tell us o 😂😂
2025-11-08 19:35:06
2
bigsocial5
S🫣O😩C❤️I💎A🌹L😍 :
Shey wahala no con plenty for Ogitech like this
2025-11-10 23:21:45
3
olucruzdc4
👽💥 ๏𝐥𝓊𝕞丨๔𝔼 🐊❤️ :
One no even buy gas for hin hostel 😂🤲
2025-11-09 09:38:23
2
seun0003
AMOO🚭🥷 :
Rector😂
2025-11-09 22:51:16
0
darbievois
Mamacita 🥹🫧 :
No tell them yet Abeg 😹🤲
2025-11-08 21:52:27
1
oluwaseun2020
OLUWASEUN 🫂😍✌️💰 :
No tell them oooo Dey go understand soon nah Brr 😂😂
2025-11-09 05:38:55
2
khally950
KHALLY ⭕ :
abeg no tell them everywhere go soon blur 😂
2025-11-09 21:48:04
0
ajokemama67
<<< OMOTOYOSI🌸💐😍🤡🦋🌺🔐💝 :
Never tell us oo 😂😂
2025-11-08 22:48:57
1
To see more videos from user @bigrec7, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About