@akinpzu: Na stage 36 I dey🥹@FolaPonDis

𝘼𝙠𝙞𝙣🦦 (𝙋𝙯𝙪)
𝘼𝙠𝙞𝙣🦦 (𝙋𝙯𝙪)
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 12 November 2025 12:29:49 GMT
91441
10909
127
2304

Music

Download

Comments

janhvi061
PRECIOUS :
if una comot for that stage, make una met me for the next stage which is breakup stage
2025-11-12 15:47:23
5
abbyhorla26
ABIOLA❤️ :
Me sef dey online, I no go text am too. Egusi for egusi.
2025-11-12 13:44:17
17
fathiaholawunmi
jokky Pearl :
nah dat stage i dey now 🤣
2025-11-13 22:47:10
0
oluwaseun2903
SegunDc :
she no even send my papa if I dey online or not 😂💔
2025-11-12 19:03:04
2
jumilistic
New name 😍 :
I don pass that stage 😂
2025-11-12 18:46:07
1
omooniigi2
Omobolanle 💗🥰🥰🥰❤️❤️💕❤️ :
Me too he his online not chatting 😭😭me
2025-11-13 20:33:50
0
ore_oluwa_vibes07
ꨄ❦ABIKEꨄ❦ 😊❤️‍🩹 :
Na that stage I Dey now 😫😹
2025-11-12 20:46:17
1
omowunmi070
Sexy Tina :
Na dat stage I day like dis
2025-11-12 15:58:43
1
asakeonicake
Oyindamola Asake :
And d werey go dey post 😔
2025-11-14 07:10:41
0
mummys.jewel
~||.Bertha.||~🥹💞 :
I’m used to it thou 😌😭
2025-11-13 22:10:50
1
temmycouture41
temmycouture41✂️🪡🧵✂️ :
I just pass that stage and we end it 😭
2025-11-13 16:56:51
0
itzqueenrophiat
morenikeji :
nah that stage me self I dey now
2025-11-13 22:28:36
0
abimbolakehinde7
abimbola234 :
nah this stage I dey lidis oo
2025-11-12 12:57:35
3
louisa15301
OYIN_ADE💦🧕 :
Me sef no go text i go con dey post for my status steady so he go know say werey lohun fe😒😂
2025-11-12 18:17:17
0
monilola096
❤️🥰 MONI🌹💓 :
to think am the one ignoring him and I want to post is on my status shows am a manipulator 😎😎😎
2025-11-13 10:43:52
1
pinkle_001
𝒮𝓃𝒾𝓉𝒸𝒽🙂‍↔️ :
Na that stage I dey now 😭😹
2025-11-13 19:10:02
1
feyin00
Adebimpe🍡🌸 :
I be wan marry this boy ooo😔
2025-11-13 20:20:11
0
skysho00
SKYSHO❤️🚀 :
Nah my current stage be that 😩😩😩
2025-11-12 13:54:57
3
abbeymoney2
ABDULLAH 🪐💦 :
My baby sent me this 😭😪
2025-11-13 19:26:27
0
__ajokeade72__
__ajokeade72__ :
Person wey don blocked me😫😂
2025-11-13 07:30:07
0
laduks4
l❤️‍🩹a❤️‍🩹d❤️‍🩹u❤️‍🩹ks❤️‍ :
I don pass the stage 😂😂❤️
2025-11-12 17:25:00
0
bigdolly03
💋Bigdolly🛍️💓👀 :
Na the stage I Dey now 😂😂😂
2025-11-12 16:16:07
1
lashbydara2
lashbydara2 :
Aje 😂😂😂
2025-11-12 13:21:08
3
jewelojay
LegacySpark :
Who come tell u my secret 😭
2025-11-13 23:50:40
0
To see more videos from user @akinpzu, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About