Imagine Dey con meet the owner of the farm Omoh this country sha
2025-11-20 18:16:39
218
Amabulubenz :
see wetin yorubas dey support
2025-11-24 16:24:16
4
Don Legacy🇬🇧 :
See as this one dey enjoy 😁😹
2025-11-20 19:36:18
66
ADEDOKUN 💯💯 :
make I see I e go tey better for Muslim people
2025-11-20 14:28:09
64
SMART🪢🥷 :
Everyday for the thief but one day for the owner of the house
2025-11-21 08:54:10
50
ABDULMAJID MUSA :
Allah ya isanmu, wannan zalunci ne
2025-11-20 14:09:41
13
king mike :
very good i support u guys
2025-11-20 22:11:16
4
azuanuka👹👺💪🐯 :
this can happen in my land😎
2025-11-20 12:55:20
51
Ijeoma :
This people have evil plan 🥺 dey want to spoil all farm land just incase war start …………..,,,,
2025-11-21 08:50:04
13
ÀDÉMÓLÃ💸 :
Abeg make huna enter Lagos nah
2025-11-20 17:11:09
7
Becky Hope :
What is the meaning of this one again 💔💔😡😠😠😡
2025-11-21 08:57:04
11
Teemah lado :
kasar nan dai Allah yakawo mana sauki
2025-11-20 12:59:59
4
Ugolomaofficial666 :
they have removed Nigeria in the list of countries in the world go and check on Google maps they have changed the name to ...boko haram.. capital...sambisa Forest
2025-11-26 11:55:10
0
blessingdelight4 :
joke banda abinda kuke aikatawa mugun abu ne amma na Allah kuje ku hukunta una
2025-11-21 10:11:13
0
Na me f🍆ck ur man 🫶🏿😂🥰 :
Mk we leave the country for Una ??? What is all this na
2025-11-21 14:46:26
1
Joshua Opute :
if na my place una for don kpai
2025-11-20 18:21:16
4
O B O baddest 😜💰🙏 :
incase the fight starts
leave this one for me
2025-11-23 12:44:45
1
Melody :
Na people farm be this 😳
2025-11-21 08:37:10
7
Ikon🥷 :
Omo💔
2025-11-21 14:13:36
1
Oga surplus :
Government will not see this one oo
2025-11-21 06:33:51
2
Muhammad Saidu :
ALLAH ya shirya
2025-11-20 13:11:17
4
progress-angel :
chai. na so Dem dey destroy crops wey families dey depend on
2025-11-21 11:27:47
4
Emyblogger247 :
NNAMDI KANU WARNED US ABOUT ONE NIGERIA 🇳🇬 😭
2025-11-21 15:09:13
0
To see more videos from user @yakubu4966, please go to the Tikwm
homepage.