Exactly
What if he wants get a hair cut
What if he wants a new PS 5
What if he wants a " senator "
What if he's having cravings
Omoo I need plenty to pamper my man cus he deserves a lot and more ❤🥰
2025-11-30 08:17:34
78
Zara :
Me wey be Elon mother 🤭
2025-11-29 08:39:49
470
Abednego :
Today is my birthday🎂
2025-11-29 07:36:58
169
Tejupearls_01 :
I get good character, that one don do
2025-12-07 14:35:26
4
JAY 🌹✅💙 :
I stand for Prince treatment or nothing 🫴
2025-12-02 12:59:59
10
PRESIDENCY!!🥶🪐 :
Na once broke boys tear repost😭😂
2025-11-30 21:50:31
27
The Luxury Place In Anambra 💐 :
The sweet boy no wan come down make i spoil am 🥺
2025-11-29 10:25:22
10
Slimtall chi sucre :
Na y I Dey single i no one suffer person pikin 😩😩
2025-11-30 08:06:12
190
Moh🌸🐍 :
Mk I take of man finish mk he fine and go meet another lady 😂
2025-11-29 11:13:28
73
Mimi ❤️❤️ m :
I get everything nah man I no see 🤣🤣
2025-11-30 19:15:17
5
CHI BOY🧃(Ďàńïěł) :
Daddy has said it all😂
2025-11-30 09:05:11
3
Dee🌸 :
Make the man calm down first…I get plans for am😌
2025-12-01 16:17:06
6
Anie 🥰💞 :
Na man were deposit go withdraw 😂😂
2025-12-05 08:26:36
7
Nkechi Onah :
I fit ooo, he reciprocates in 10 folds 😁
2025-12-06 14:44:30
1
Felix Dr :
Louder Sir.
Raise Am
Raise Am
2025-12-07 20:31:03
4
oluwatosinagbesan :
Na boyfriend wey calm down go enjoy
2025-11-30 14:36:23
24
🫧DERA💋 :
I no understand abi na man suppose take care of woman
2025-11-30 10:47:22
2
A❤️M🤍A💝K💕A♥️ :
I don't have please let me thinkkkkkkk😭😭😂
2025-12-08 20:38:22
2
Anambra surprise company :
Na why I dey single be this cos I no wan suffer person son 🥺
2025-12-02 19:19:38
2
To see more videos from user @ekeledirichiukwu, please go to the Tikwm
homepage.