@cupidfszn: @Lovn Dey share money this period#cupidszn #mythera #zestymoney

CupidSZN
CupidSZN
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 02 December 2025 12:24:51 GMT
339714
45890
231
176

Music

Download

Comments

baronchris01
baronchris001 :
Everywhere go don blur for don jazzy side
2025-12-05 19:27:15
315
starlight_official_tv
StarLight :
so Na wetin jazzy sign be dis? chai
2025-12-05 02:51:56
183
toniagirl22
Dami ♎💦Lola💕 :
As I download am now u don rest 😂😂😂😂
2025-12-07 04:11:18
0
man_bag007
Man bag :
Una dey force this song down our throat
2025-12-05 10:12:02
142
tochi0428
TOCHI0428 :
Now back to music 😂
2025-12-06 03:36:56
13
agujosephine
Josie :
you sure say nah clear eye don jazzy take sign am so ?😅
2025-12-05 22:06:08
35
joshdeoriginal
Josh De Original :
even sonic know say the song no solid 😅
2025-12-06 00:01:15
29
boyloner__
LOST :
Omo pr and sponsor dey cry for this guy hand
2025-12-06 03:01:44
11
itzdricky
🕷️𝙳𝚊𝚝𝚋𝚘𝚢_𝙳𝚛𝚒𝚌𝚔𝚢 :
this song dey on repeat for this side just wait make I learn lyrics finish 😂
2025-12-06 20:09:52
3
mykelszn
mykelszn :
Lowk I like this song
2025-12-05 07:09:45
39
emmyfunzs1
Emmy ♥️🌹🌹 :
oya bby take he's money mk we rest 😂
2025-12-06 09:03:45
8
3d.ve
Daniel :
Omo na by force I’m okay with plava abeg no kill me with this song abeg
2025-12-06 22:20:15
2
tolukay.7
B0iiTEE🥀 :
I did a cover on your song cupid please check it out😭💔❤🥀
2025-12-02 14:17:15
12
s.s.perfection
Omar Starr :
Which time u blow wey dem don verify u ehhh
2025-12-06 19:09:05
0
fav54479
fav⭐ :
I warn don jazzy but he know hear
2025-12-06 02:17:52
6
blaq.humble1
️ :
I'm very sure Don jazzy go don dey regret now😂😂
2025-12-05 23:26:45
12
officialrheen
Officialrheen :
“Let’s show dem wickedness like the regime of Tinubu “ People be sleeping on that line 😂
2025-12-06 19:30:48
3
samo_jay22
SAMO🫥JAY :
chai, we pray against wasted efforts 😂😂
2025-12-06 23:36:24
1
iheme.christian3
Iheme Christian😇😈 :
This one career no go see 2026 😂
2025-12-05 23:59:56
0
jenniffernm8
Jenni🌕 †J'SDCV†★ :
damnnn is that french language in the song
2025-12-02 12:47:57
82
flamzy.uzoigwe
Flamzy Uzoigwe :
hope diz song na prank😳
2025-12-07 01:46:14
1
philomena800
philo :
I hear tinubu for this song 😂😂😂
2025-12-06 18:49:10
1
estherawelewa
Esther YPP :
shey the money go reach me
2025-12-06 21:21:53
2
e_man_frosh
E-man Frosh :
I have a lot to say but I remain silent
2025-12-05 10:56:59
9
gracegrachi
Grace Grachi :
nawa for una comment here sha,the song make sense for my own ear o and the boy come fine
2025-12-06 16:39:29
2
To see more videos from user @cupidfszn, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About