one girl bill me ,, I use police👮 case dodge am,, na she come letter send me 5k way go use transport myself from police station to my place because I tell am say I'm stranded on my way home,,na she come send 5k 😂😂
2025-12-03 11:28:37
12
Michael :
Watch till end you go observe the car key no be in own 💔😂
2025-12-04 21:00:21
9
ØŁÂ~ŴǐŘ€👿 :
I swr 😂 I just Dey look am base on opueh 😂😫
2025-12-04 09:01:15
163
️tapha_prvblemo :
Ajeh 😂😂
2025-12-04 14:24:53
1
Parrot 🦜 🥰 :
For hk boys wey get trust issues
2025-12-03 12:31:07
8
Tee🇨🇦🍁 :
Dating boyfriend wey get girlfriend sabi everything except him no wan talk
2025-12-03 13:03:16
446
KennyJNR🧸 :
For dating boy like me 😂
2025-12-03 07:47:56
246
Adebayo :
i will just look some girls and smile 😃
2025-12-02 23:47:44
169
CHUKWUEMEKA :
all them, baby don't worry he's just a friend 😂💔
2025-12-03 12:38:21
36
️ :
Na when the boy collect better wire u go know say he sabi all those thins weh u Dey do😂
2025-12-03 13:33:12
57
IBETO :
There's different between smartness and wiseness bro😂😂
Men are wise
Girl's are smart 😂
2025-12-04 10:13:39
29
dahudiishim :
me wey control her mama mate go cvs pharmacy 😹
2025-12-03 15:07:24
97
Tréx Shine 4PF🇺🇸💲 :
For me wey dey bomb dating, format wey full this my head 😂
2025-12-03 06:23:31
836
ØKIKIOLÃ :
e no get format wey she wan use wey I never use before. me wey dey control her papa agemate😂
2025-12-03 08:09:43
39
BIG NONCHALANT X POLITE 📉📊😪 :
celeb boys sabi love and trust before billing 😂😁
2025-12-03 18:35:58
3
OOH TOⓂ️Ⓜ️Y :
They don't tell them that be why 😂😂😂😂
2025-12-07 15:50:51
0
Alubarika🙂 :
All dem he’s just a friend 😭😂
2025-12-04 06:38:39
1
️ :
i knew you've been cheating on me all this while, I just wanted to get back on my feet before telling you 😂
" CALM DOWN I'M JUST PRACTICING 😂😂
2025-12-03 14:25:10
13
ËĽÏ🛍️🛍️ :
All dem lash tech girls, and clothes vendor 😂💔
2025-12-03 10:25:42
12
🇨🇦𝓒𝓪𝓼𝓪 𝓛𝓾𝓬𝓲𝓪𝓷✨ :
Which format whey you wan use for me whey I never see before 😂
2025-12-03 15:41:56
4
mature7k🖤 :
For me way day date boy for us😹💔
2025-12-06 07:22:05
2
Flyboy ★ :
Me way Abi lady online
2025-12-03 20:57:46
5
༆꧁pretty posh༆꧂ :
Comment section 😂
2025-12-03 17:28:13
3
W🩷I❤️🔥R💓E🤍B🛜T🇺🇸C :
Dating guys no fee lose guard
2025-12-04 14:40:02
3
isaacneyo034 :
Sometimes I go just look dem,I go just shake head Dey smile 😹
2025-12-06 06:46:25
3
To see more videos from user @son_of_usa_1, please go to the Tikwm
homepage.