All this one no concern me....i buy land yesterday and I no remember road again 😒🥹
2025-12-08 19:35:28
19
< MR ØSÇÅR>📿🇧🇪✓° :
my own I told her on Friday, that I did not go to work because I'm sick and she reply with
hmmm 🤔 enjoy
please I want to ask, do you people enjoy sickness 🤔🤔
2025-12-07 20:57:32
679
Mide⚜️🔋 :
Omoh she block me without thinking it twice 😃
2025-12-08 19:44:18
68
chinaenye peace :
And my babe reposted 💔boy wey I Dey beg everyday make I’m no leave me
2025-12-08 11:12:03
38
jazz :
"she no send my papa"🤣🤣🤣🤣🤣😭
2025-12-08 10:20:05
121
‼️NAVAS001☦️ :
She even talk say why she go dey fear to loose me 😫😫💔💔
2025-12-08 13:58:05
18
Believe🕊️ :
na who dey press better money dem dey fear to lose
2025-12-08 11:51:05
28
M🦋e❤️n🦋a❤️h🦋❤️ :
Sisterhood is proud of her
2025-12-08 17:11:23
11
adsexy :
When you date someone who doesn’t really love you na so e dey be🤷♀️
2025-12-08 21:49:02
2
Berry 🍓 :
Na who Dey press funds we de fear to lose asides that others na werey
2025-12-08 20:17:51
0
💦 ONYEBUCHI ♋️❤️🩹 :
I don give up on love 💔
2025-12-08 00:06:38
111
I'm Baby Queen💞🌹🌸 :
I go lie for u 😂
2025-12-09 05:39:52
0
Edna🦚❤️🩹 :
Finally seeing an edit without Gehgeh 😂😭
2025-12-08 12:34:46
10
Debby :
na feli used relationship wey go lead to marriage I dey find
2025-12-08 19:43:24
0
Humble.kwesi :
Ago lie for you😂😂💔💔,, she just they talk and cut call just 2mins ago,, and I came here ooo💔💔🔥😂
2025-12-08 20:00:52
1
𝕟𝕠𝕟𝕔𝕙𝕒𝕝𝕒𝕟𝕥 𝕓𝕚𝕠🧃 :
I just get one way dy fear to lose me ooo 😂😂
2025-12-07 17:44:34
22
🧸🎀 :
Na byforce make una dey relationship 😒😹
2025-12-08 10:30:13
4
Isaacco 001☠️☠️☠️ :
bro no be small thing o
2025-12-07 23:51:52
14
Horlamy 🦋 :
Even me ooo😂😂😂😂
2025-12-07 20:58:44
17
big baby savage 💝💖🤩 :
make una find one give me ooh 😂
2025-12-09 01:11:33
2
uchepraise :
e be like na arrange marriage I go do O 😂
2025-12-08 11:13:44
2
watin concern Jessica ❤️😒☹️ :
Omo even me 😩oh 😂😂
2025-12-07 21:43:53
2
Bby jess🍭🥤🥤 :
kudos to us wey don give up tey tey
2025-12-08 04:29:45
13
NENYENWA❤️🌹 :
Na for TikTok I see am and he’s everything ❤
2025-12-08 18:56:37
1
To see more videos from user @iam_odeeditz, please go to the Tikwm
homepage.