@khaidxr: “Carry me go” OUT NOW on all platforms‼️❄️. Let’s get shleety🤟🏾🏎️. Prod by @Siggy! 💨🔥 Mastered by @officialtimijay

Khaidxr
Khaidxr
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 13 March 2023 08:10:55 GMT
1328872
204677
1433
1623

Music

Download

Comments

xiss143
💕~XianaSaSs~🌻 :
Na Whc kind shoe be dis again 😂
2023-03-13 10:02:28
459
angelbyheart82
angelbyheart82 :
Why una no wear Nigerian jersey ?? U don see Argentina wear our jersey before 😒😒
2023-03-13 12:46:06
137
wendypraiz
Wendypraiz 💦 :
Khaid go return ayra Starr shoe 😂😂😂🥰🥰🥰
2023-03-14 01:47:25
225
favyour93
January 4th🤍🫶🌸 :
khalid shoe dey carry me go where I no know😂😂😂
2023-03-13 15:51:27
222
doncalaoo1
DONCALA001 :
But Shaa jolie sweet pass this song 🎵 make we no cap too much
2023-03-13 08:42:39
119
succesfulslay3
successful slay66 :
Na only carry me go we’re I no no una sing fr 10minute 😂😂🤔song finish
2023-03-13 11:29:38
109
oluchi1005
Petite lulu💕 :
Spyce I love you🥰🥰
2023-03-14 11:29:33
2
stephenmorganamadeo
Stephen Morgan Amadeo :
Make una try feature Kizz Daniel
2023-03-13 19:26:57
125
okike13
Okie 🕊️😇 :
who get dat shoes
2023-03-14 10:02:07
2
cherishoo1
Bâbÿ Çhërîsh🎀🧸 :
Nah this kind shoe dem use Dey play ball 😂😂😂😂😂
2023-03-13 10:29:54
2
juliescakegallery25
juliescakegallery25 :
Khalid abeg I dey come carry that your shoe go where you e no no and you go fit fine am o😂😂😂 wetin be this 😂😂
2023-03-13 21:32:57
2
nemam192
lyrics.com :
two cuties😊
2023-03-14 20:49:00
4
gimmemyfvckinjoker
N∀X ⅄∀ᴚ 🃏🧨 :
Iz the carry me go where i no knoooOOOw for me 😄❤️‍🔥
2023-03-13 08:46:38
4
kingzzy818
KINGZZY :
Why you go wear Argentina jersey 😏 wetin do naija jersey
2023-03-13 09:06:03
4
rosemarykoptei
rosemarykoptei :
boy spice why u no iron ur short 😁😂🥰 love you
2023-03-13 11:52:31
2
bachion7269
Sam :
A naija Jersey would have been sweeter
2023-03-14 12:38:52
4
sundaybest002
SuNDaY BeST😎 :
Boy spyce 🔥🔥
2023-03-13 09:48:27
162
ade_bola_nle
Yourman’schoice🤍 :
Shey you guys put honey for this song cause it’s too sweet abeg I listen to it every minute 😍🙏❤️
2023-03-14 13:19:12
14
clintonflexy
Clintonflexy :
😂😂 good boos
2023-03-13 13:40:41
2
iamprincess45055
Theresa😗💕✨ :
The song be giving me joy😣😌❤️I don learn am finish 😂❤️
2023-03-14 22:48:09
3
pearlemporium2
Baker/makeup artist in Benin :
Boy spyce my love 😍😍😍🥺
2023-03-13 13:35:10
4
sommyfaith
Sommy🦋🌺 :
the Ball go carry you go where you no know😊
2023-03-14 08:18:43
16
stanleybobo0
STANLEY BOBO😎 :
why Una wear Argentina nah 😏Una for wear Chelsea jersey 😁
2023-03-13 15:39:06
4
ruthlabelle13
ruthcfa :
Bonsoir 🥰🥰
2023-03-14 19:28:31
2
chukwuemeka6990
Michael :
Abeg after you guys show abeg I need that boot
2023-03-13 08:58:54
4
To see more videos from user @khaidxr, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About