@_badboywilly: Make una come tell me shwoo 😂😂😂

William
William
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 12 January 2024 15:50:31 GMT
50288
5800
122
26

Music

Download

Comments

je_ne_fa_
Sommie 💕🌺 :
Which day be Valentine abeg, i think say nah only me neva collect money bouquet before😂
2024-01-12 15:58:21
45
pretty_peace055
pretty_peace055 :
person go dey see red outside anyhow, person go think say na cült meeting 😂😂
2024-01-12 20:16:59
20
godsown0192
God's own :
abeg una explain am for me how e dey bi
2024-01-12 19:01:10
7
symplyennyy
Eniola❤️❤️ :
We gather Dey my Gee
2024-01-12 16:02:57
5
c_ynthia5
CHINENYENWA💰❤️ :
Omo na me be this, Even birthday gift 😩,I never receive an before
2024-01-12 18:53:17
5
yogirl396
Yogirl :
Even me oo 😂😂 come let’s celebrate Val together 😂😁
2024-01-13 23:16:33
5
lastborn300
Lastborn :
Same here bro😂😂😂😂😂
2024-01-12 18:46:53
4
qzaire0
Q'zaire🧸 :
I nor dey feel anything oh 😂😂
2024-01-12 15:56:05
3
preciousmavis6
preciousmavis6 :
Money banquet 😭😂
2024-01-14 14:31:52
3
shymissbella
XOXObella :
gather here if you know say you no go still collect this year
2024-01-12 16:10:18
3
urrarebabe1
urrarebabe1 :
I never celebrate too ohh😂😂😂😂
2024-01-12 16:09:16
3
je_ne_fa_
Sommie 💕🌺 :
If you know say you neva collect gift on Valentine's day gather here.😂 make i start to dey take attendance😂😂
2024-01-12 16:58:03
2
sheis_judy4
sheis_judy4 :
Ahhhh nor be all this one wen u day talk so 🥹you promise me gift oo 🤭🤭
2024-01-12 16:00:57
2
kwinblair
OMA🤭✨ :
😂i swear e dey feel like normal Day
2024-01-13 23:36:58
1
officialjenny5
official jenny🇳🇬🇬🇧 :
call my name🥺🥺🤣😩 watin them day call Val self
2024-01-14 10:59:41
1
memories2018_16
OREGANO 🌿 ❤️‍🩹 :
I don dey old and I never collect Val letter talk more of Val celebration 😭🤣🤲🤲
2024-01-12 16:15:22
1
delishpearl
Delish Pearl :
I’m pained 💔
2024-01-12 21:33:00
1
omalichajohnson0
omachi ❤️ :
rest ode 😏
2024-01-12 15:56:16
1
bigbbyvick
Bigbabyvick :
You wey get bad character 😂
2024-01-13 10:39:36
1
_marcel31
Marcel🍂 :
How e Dey feel make una tell us abeg👏👏
2024-01-13 13:21:38
1
i_am_faith9
idara♥️ :
😂😂😂😂😂😂😂😂
2024-01-12 15:54:15
1
igeadubi2_
Äÿötüñdë💗 :
We gather Dey 😂
2024-01-13 10:07:47
1
To see more videos from user @_badboywilly, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About