@fanstribehq: Watch Festus' FULL INTERVIEW ON YOUTUBE - LINK IN BIO 📺 🗣 🔥 #naijafootball #tiktoknigeria #naijatiktok #PremierLeague #levelupafrica #africanfootball BRENTFORD 1-1 MANCHESTER UNITED highlights
Omo na Chelsea go suffer the beating next weekend 😂😂
2024-03-31 10:46:20
0
Tee :
This one and rubbish talk na 5 and 6 😂 be like say e Dey always drink before e con watch ball 😹
2024-03-31 07:17:19
0
JAMES📸〽️ :
commot there Brentford deserve to win 🏆
2024-03-31 06:52:38
7
𝕬𝖓𝖝𝖎𝖊_𝖙𝖞 :
bro actually blamed Mount...?😂
where was rashford?.....where was garnacho?
bro rashford was doing fashion parade on the field
2024-03-31 09:27:23
3
u young :
That’s one nah Werey o 😂
2024-03-31 08:24:49
2
@DD_ojong5 :
Man United getting a draw was a total miracle.
Brentford deserved not less than 10 goals in that match.
but well.
it was an undeserved draw to Man United. enjoy
2024-03-31 08:05:03
2
Obinna :
remember una dey 6th ohh una dey complain,wetin Chelsea fan go dey talk 😭
2024-03-31 07:44:13
2
Big Desx :
Ogogoro talk
2024-03-31 07:18:44
1
JUST DEY LOOK🚶♂️🤫 :
😂😂
2024-03-31 06:48:06
1
RICHY🪔 :
This guy dey funny oo😂😂
2024-03-31 07:35:32
0
fc :
shout up is it easy to score so na mount be the defenders
2024-03-31 10:26:50
0
.Jagaban :
Baba how how🤦🤦
2024-03-31 07:37:13
0
Anime :
😂😂😂😂
2024-03-31 07:00:54
0
eddymurphy220 :
😂😂 My bro
2024-03-31 07:56:42
0
SIRWHYTE :
Men mount don’t worry 😂💔
2024-03-31 08:18:57
0
mj76electronics :
😁😁
2024-03-31 10:50:52
0
HAGEN Ghost :
Abeg Dey interview better people
2024-03-31 07:19:47
0
Big_Para :
Una too Dey lie, you wey still Dey happy before dem equalize the goal
2024-04-01 09:29:18
0
Milton Cosper :
this guy dey smoke I swear
2024-03-31 07:23:18
0
nuella799 :
Wetin this okobo da talk
2024-03-31 06:55:12
0
Goldnation’s Hub :
Wetin this one Dey talk like this
2024-03-31 12:13:05
0
Dzidefo💫 :
😂😂😂
2024-03-31 16:18:29
0
Ezindu :
Oga shut up. Just keep shut if you don't know what to say. Imagine if mount did not score you for lose the game. Go and check mount ball rate today. If he did not score now. Na you go still cost him.
2024-03-31 17:15:54
0
Ezindu :
Imagine if mount did not score and the opponent score Na that time you go hear 😭 how I wish mount score that goal that he mix shebi we for play draw now
2024-03-31 17:19:01
0
Boss joe :
this guy no know wetin e dey talk
2024-03-31 17:32:34
0
Ely_Pounds 🏂🏽🥷🏾 :
wetin the guy talk make sense SO?🗣️
2024-03-31 21:25:10
0
JOEL D BOSS🫂 :
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2024-03-31 06:54:42
0
To see more videos from user @fanstribehq, please go to the Tikwm
homepage.