@onejoblessboy: “A guy earning 800k can still buy a wig for a babe” - DJ Tolani Baj a.k.a TBaj

onejoblessboy
onejoblessboy
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 13 April 2024 12:53:55 GMT
78770
3009
759
135

Music

Download

Comments

hushmoney019
hushmoney019 :
So me wey de earn 80k a month no hope for me
2024-04-13 18:54:40
46
legit_feji
Moses Miracle :
Guys always respect yourself and go for your class
2024-04-13 22:17:59
10
princefure
akp :
everything dey against poor man
2025-05-20 17:13:05
0
morohunfade_
MO👑 :
Una no dey get another topic… Dem swear for una
2024-04-13 15:56:57
145
henryghost0209
Ghost :
See begers with standards ooo 😂😂😂
2024-04-13 21:31:30
53
user7173128554437
Erigga :
relationship na employment.how much their papa get abi how much their brothers dey give their babe..yeye talk
2025-07-01 07:56:36
0
mayana_qatar
mayan_qatar :
Almajiri nations 😃😁😁
2025-05-26 09:24:14
0
nadonatic7
mc. Dominique :
To see babe wen get sense 4 all dese podcast na connection
2024-06-12 17:36:55
1
ozohu07
ozohu :
evn if I earn 800k by myself I can't still buy wig of 200k at this point of my life
2024-04-14 22:44:18
1
adebayosegunsegun
Adebayo segun Segun :
so,me weyde earn 80kamonth no
2025-02-24 15:09:23
0
heavengracehair24
Gabriel@44 :
lizmana Bayern 31 shirt for me oh I beg when I just say one free one to those where we no fear for that money
2025-02-13 17:12:12
0
webster.mweene0
Webster Mweene :
ok good mama
2025-03-31 20:50:16
0
kd_kanofficial
KD_KAN DMP2 :
Cap 👎
2025-03-12 16:48:06
0
alpha_mogan1
Dami :
People who are worth being in this category are not up to 2% of the ladies shouting yes on this app. This kind of thinking never came to them when they started hustling for themselves 🌹🌹🌹
2024-06-04 09:52:28
0
its.saintvelor
it's Saintvelor :
See all this old rituals
2025-05-19 05:17:23
0
esthyqueen88
Esther Reuben :
them swear for woman an wig?
2024-04-13 14:06:50
55
abidoshaka1
Abidoshaka1 :
I'm struggling to not say make Ogun kee all of una for that table
2024-04-13 16:13:03
19
kassimoluwaseun
Kassim Oluwaseun :
Make I dey hustle make you dey enjoy, your papa
2024-04-13 17:45:54
12
pearlsignature_ng
BONNY ISLAND PRO NAIL ARTIST💅 :
See people talking see their hair 🤣
2024-04-14 13:15:02
7
chukwukaejiofor2
Chukwuka Ejiofor :
The thunder wey go fire this tabe wey una stay dey discuss the matter, light never yet dey to charge am😂
2024-04-13 22:36:32
5
zicotv5
zico73🇯🇵🇳🇬🇬🇧 :
I think this soft guy era will come very soon
2024-04-13 14:30:48
5
emmyboy500
emmyboy500 :
Bill your papa na …na your Bf Born you
2024-04-13 13:11:20
5
official_mc_alex
MC ALEX :
Guys wise up, stop dating broke girls…. Drizzle drizzle
2024-04-13 16:27:35
4
adammm798
Name :
The point is guys please we should date within our own tax bracket
2024-04-13 13:23:57
4
kaka.malika1
kaka.malika1 :
this tolani no get family members?
2024-04-13 22:28:43
3
luckyprincewill3
Lucky D.Princewill :
everytime wig wig wig food nko
2024-04-13 20:31:59
3
r.jago7
olayemi :
if tolani get sense pass you your life don spoil
2024-04-13 20:31:03
3
_ola92
💣 :
Eni sorire😂😂 I need to grind harder for my babe?💔😂😂 wat is wrong with 800k per month? The reason I won’t blame u pple is that what actually started all these nonsense na Yahoo💔😂
2024-04-13 14:35:44
3
maitre.jt
Femi :
Do these girls actually know what 5 million is? How do you bill someone 5million maybe I never reach there yet 😭
2024-04-14 00:24:14
2
maryjanealfred0
maryjane :
una dey make 800k sound like 50k wahala for struggling guys😂😂
2024-04-13 22:33:09
2
doriangrayorsini
ALL_FATHER :
A wise man said podcast equipment should be made expensive.
2024-04-13 18:09:47
2
user510128043
user1825410427449 :
If to say una fine sef we for understand.
2024-04-13 17:44:55
2
elgeorgeharriss
elgeorge harriss :
If I Dey earn 800k I b big boy 😂😂💔💔
2024-04-13 16:18:47
2
gutichakazulu
Gutishakazulu :
Dem don monetise relationship...Too bad!
2024-04-13 16:02:56
2
jayorha1
Jay Orha :
why can't she buy it for herself
2024-04-13 15:47:55
2
adisa__001_
ADISA-__001__ :
Omo see weytin condom for just prevent 😒😭😭.. make I dey work make one Werey dey chop 😭😭😂@Josh👣 @Teestix✝️💚(NXB💚)
2024-06-01 20:15:08
1
kekeo356
💡Charlie20💡 :
so de guy no get family and friends the babe should b de only priority okwaya...y not de girl double her own income
2024-06-01 13:24:32
1
zaarah_21
storiesbyseeyah :
nawa oo but frankly speaking someone I'm dating gives me 5m i dey run na ritualists cox why give me that kind of money? brother who are u
2024-05-30 17:51:44
1
miguel_iceman
Miguel🥶 :
So my motivation should come from a woman cause of her billing? I wonder how y’all were raised 😂😂😂😂
2024-05-28 14:48:42
1
tshebz21
TShebz21 :
Even if I earn the whole world, I no dey buy anything for any girl. No be me be her papa
2024-05-28 09:53:28
1
rapheal991
Rapheal :
I’m if a lady I won’t settle for 800k guy, I will wait till I get a guy that earn 80m weekly and he most be able to buy me wig of 8m. I won’t let any broke boy come close to me..and that’s on period
2024-05-04 01:55:40
1
dannyrichard71
XAUking :
sure say dis ladies get serious relationship?
2024-04-30 11:04:16
1
burr_b
FREDDIE Sturdivant :
your kids will see all this in future and will they think of you guys
2024-04-14 06:44:44
1
mudi.the.artist
mudi.the.artist :
Why can’t you people teach us how to make 800k😔❓
2024-04-14 04:07:18
1
kingkong1_official
King Kong :
just marry white woman and save on wig
2024-04-14 02:13:09
1
chukky_e
Localman_ :
I swear there is no emoji for what I am feeling right now…. So 800k per month na small money now??
2024-04-13 23:17:33
1
artbyjay3
artbyjay3 :
Na till I sell her papa kidney use am buy you wig
2024-04-13 23:08:23
1
richfizzy01
ADESOYE🖤 :
U go buy wig 150k for woman once she wear m two times she go say she no like m again say say she want new one lol 💀
2024-04-13 21:20:59
1
praisegadgets2
praise Obediah :
una talk no dey pass man.. wetin we do una sef 😞😞
2024-04-13 21:01:01
1
mikael_vlad
Michael Omoregie :
Wait hope Dey know 800k is really high salary bracket!!!!!
2024-04-13 20:08:32
1
offriichy8
Richard ♈️ :
since na wig and expensive life carry ona come this life then make ona work but no ona dey depend on man money , nawa
2024-04-13 18:59:03
1
tunyese52
tuny :
na wig this one come life come do?
2024-04-13 17:13:03
1
alawodeajani
alawodeajani :
Go and work
2024-04-13 17:08:30
1
mac_nicholas
Mac Nicholas✍️ :
I didn’t know that Nigerian girls are now commodities 😏
2024-04-13 16:58:55
1
real_aprill
Real_April❤️ :
So 800k no be money again 😳nawa
2024-04-13 16:47:15
1
tobi_mighty
TOBI MIGHTY :
These ones have not heard about drizzle drizzle 🤣
2024-04-13 16:37:53
1
tytwice6
Tytwice :
it will surprise you there boyfriends r not working
2024-04-13 16:26:22
1
johndoe_xyz
John doe :
Lazy and poverty minded people full everywhere. I still wonder if funke alakija is billing a man. Hustle ladies, money is not for one gender only. everybody can earn money.
2024-04-13 14:11:30
1
To see more videos from user @onejoblessboy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About