Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@9japr247: Una make Akpi dey explain 😂😂. #9japr247
9jaPR247🇳🇬
Open In TikTok:
Region: NG
Wednesday 17 April 2024 19:37:42 GMT
241969
22623
814
1259
Music
Download
No Watermark .mp4 (
7.45MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
6.21MB
)
Watermark .mp4 (
13.77MB
)
Music .mp3
Comments
Vł₮₳Ⱡł₴ :
How many people de spray money for abroad
2024-04-18 03:57:27
21
Dead_p0et :
🤣🤣🤣 Dem don spoil Akpi market. E run go cry for keke 😂
2024-04-18 01:22:36
296
Uncle Joe :
Put an occasion and nobody sprays u money then you will understand this guy then 😳😳😳
2024-04-18 02:49:11
204
nowado1 :
You can spray but dollars 💵 because it’s not Nigerian currency ✌️
2024-04-18 06:20:35
135
MICOLY :
if u dey entertainment world....u will understand wat he is talking about
2024-04-17 21:57:12
76
Miracle 🇨🇳 :
Na Igbo people this thing go pain pass 😂😂😂
2024-04-18 19:07:53
50
Stephen :
the only solution is don't use camera
2024-04-17 23:38:29
46
tmtodili :
The only wise man in Nigeria 🇳🇬 😁😎
2024-04-17 22:21:39
25
Leo ♌ 🇳🇬🇦🇹 :
Very soon Nigeria will be a home for punishment judges abroad will be like i sentence you to Nigeria for 4 yrs 😁😁
2024-04-18 14:50:26
22
AYOSLIM :
You sure say naa inside keke you Dey so 😂😂😂
2024-04-18 14:40:14
19
SeleBig Fashion :
this akpi wise but where Nigeria learn this thing because UK and USA dey spray money
2024-04-17 23:19:29
15
👑 Dylan :
My guy is pained
2024-04-19 07:15:05
14
Constant :
Honestly, it's not funny 😢
2024-04-18 21:40:36
13
caleb :
😆😆😆😆 my belle 'nobody spray me penny on Sunday'
2024-04-17 20:08:03
13
kingsley Amechi :
Spray dollars now… change naira to one dollars and spend
2024-04-17 23:16:38
13
Spider-Man :
Them dey come for Akpi next 😂😂😂
2024-04-18 04:52:51
12
Onyi😍 :
Akpi is pained 😔
2024-04-18 08:39:13
11
️ :
This matter dey pain akpi big time 😂
2024-04-17 23:30:34
11
Ugom😉🥴🤒 :
The thing say go affect waitress for club 😭we nor see morning pick again 😭
2024-04-18 06:24:46
10
Ab_Richie :
Please if you are in Lagos currently, ! advise you to stay indoors and be safe because they are killing people in the movie I'm watching now
2024-04-18 23:25:22
10
🫧Princess🍒🤍 :
One naira wey Akpi no make pain am 😭😂
2024-04-18 10:03:36
10
Credible Lines Clothing 🪡🧵 :
Y'all should watch how man like chico sprays. he puts the money directly in your pocket.
2024-04-18 03:55:23
9
Makaveli :
Una don see ppl dey spray punds? Euro?
2024-04-18 15:12:55
9
Dragon 🐉 Warrior 🥷 :
I swear this is real talk oo
2024-04-18 01:26:06
9
BlaqgoldNG :
no mind them joor you sha spray money make you explain to them ☺️
2024-04-17 22:14:30
9
Step daddy :
Speedy wiser than Solomon 🧏♂️
2024-04-17 23:46:22
9
ik_marley1 :
One naira I no make 😂
2024-04-18 08:59:52
9
chidera omeje :
na bob risky bring dis problem to us
2024-04-18 09:11:05
9
Uche🏋️♀️ :
The law is don’t step on the money
2024-04-18 04:27:02
8
Dare General :
Buy him car or house to show your friend say you pass him
2024-04-18 05:54:33
8
classicID :
make dem go online na, dem go See Tinubu spray money sef. we have a lot of problems, na irrelevant things dem dey see. i pity pipo in that Country.
2024-04-17 22:56:02
8
Gratome :
You can place packets of money on the floor, and bow to the money before you leave the stage otondo😁
2024-04-18 06:09:57
7
MUHAMMED🥷 :
😹nah money wey dem no spray u make u voice out
2024-04-18 01:23:56
7
Iroms :
Use the show up to help ur villagers
2024-04-18 06:57:52
7
Jigga :
1st question be say..why you de inside Keke
2024-04-17 20:40:37
7
NAKHA MURA (n"m) 👽👽👽👽 :
Akpi always say the truth in this life pray make Nigeria never happened to you
2024-04-18 04:48:24
6
Larrymiller :
how do you feel if ur debtor spraying money in ur presence and still not paying u???
2024-04-18 21:10:00
6
Importer ✪ :
So nobody go sprey me money for my wedding?
2024-04-18 18:51:13
6
itz_akaay :
Preach Darlington.. preach!!!!!! no phones & cameras in clubs, house parties and weddings ASAP
2024-04-17 19:44:19
6
M R D E O 💵🔌 :
Baba Dey vex say him no make one naira
2024-04-18 01:30:55
6
Tutee prince🃏 :
VDM do this one 😂😂😂😂💀💀💀
2024-04-17 22:56:05
6
Adorable Steph😍🥰 :
Akpi no be inside keke u Dey so? Wetin happen to ur Benzo?🥺 I’m
2024-04-18 06:30:49
6
somsin :
Me wey broke I tell u say I no know wetin I dey do😢😌
2024-04-18 08:59:30
6
🤴🏻🇨🇮🇳🇬 :
Try Dey paste wallet for each table 😂😂
2024-04-17 23:40:14
6
King Great :
Where you see otedola dey spray money ?
2024-04-17 21:50:00
6
Nkem Shalom :
nna EFCC continue.. na so una make me go spray my last 20k because say ah see Yahoo boys de spray money😭😭😭
2024-04-18 07:37:48
6
WEIRD🙂♐️PSYCO🚀💜🤭 :
@Big 😍🦋Mira🥰🌹 @—ꨄ♡︎🫧 😭😭😭😭 how I go show Una say I get moni 🤲
2024-04-18 08:28:51
5
Chu | Beauty creator :
Fr I’m thinking about live bands
2024-04-18 06:31:21
5
mofyem :
That's the law nothing we can do about it
2024-04-18 06:58:58
5
To see more videos from user @9japr247, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
I love you 😘 M 👈🏻#viral #plz
😔#sadvibes #kuliah #anakrantau #anakkost #maba
halal halal #ramos #fyp #aerox155 #aeroxmodifikasi #aeroxdownsize
#인생한모금#AI#행복트롯#후반부분
kala ituu😁 #sdt97racing
эдит бум бадаби! #burger #taun #Ramirez #cod #mw #edit #эдит #rangers #usa🇺🇸
About
Robot
Legal
Privacy Policy