@_badboywilly: #stitch with @Senorita🥵 She even edit am with CapCut, put sound under mtcheww

William
William
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 22 April 2024 11:04:27 GMT
85394
9091
283
112

Music

Download

Comments

prettysuccy001
Pretty succy001 🌸🦋✨ :
Nah new comer she still Dey learn 💔😂😂
2024-04-22 16:25:30
34
gg_xoxooo
gg_xoxooo :
Make una ask her which people made it look like is easy to leave a relationship 😒. Make everybody cry e cry in peace o🙄
2024-04-22 13:23:46
21
mee_rian
Meerian🦋✨ :
her own better....she de even cry under fan
2024-04-22 11:08:12
19
classic_ginni
30 :
😂😂😂
2024-04-22 11:09:53
14
itzpearla
Itz pearl :
Oga rest no be everything be cruise
2024-04-22 18:21:20
10
miraculous001__
L*st b0y🥀🙂‍↔️ :
So what if after all this and it didn’t record🥲
2024-04-22 11:21:30
9
oluwadamilola498
DAMMY❤️🫂 :
Na my sister oo pls leave her I don console her she no gree 😭😂😂😂
2024-04-22 11:16:27
8
sisi4642
Sisi🦋 :
my dear if it is a toxic relationship my sister japa ooo 🏃
2024-04-22 11:09:23
6
ambeloved0
Ngozi 💜 :
be single and have peace of mind 💯🥺
2024-04-22 11:08:24
6
ferdiranking
Ferdinand :
I really have anger issues, so no one should dare touch my comment?🧏🏾‍♂️
2024-04-22 11:38:31
5
nashvel03
Justagurl✨🤍 :
Make she no just add up to my anger this morning 🙄Hair dresser wey i give my wig make him straighten don turn am to sponge 😡i dey vex
2024-04-22 11:37:59
4
jennyo62
Jennifer🥰🥰🥰 :
Na hungry dey worry her 😂😂😂😂
2024-04-22 15:26:37
2
jamesharriet
Harriet_james :
sounds like me 3yrs ago 😂💔😭 Omo I use more than a yr mourn who nor die 😂😂 I couldn't move on 😂😂 till date my hrt still ache I com belik widow
2024-04-23 18:36:25
1
onlyone_source
Success🥰🌹 :
I no no y girls dey disgrace dem selves for this app😭😂😂
2024-04-22 17:24:02
1
nenye_beke
NENYE_BEKE💕 :
she's my coursemate guys, na prank 😂
2024-04-22 11:31:48
1
gunna_fx
GUNNA_Fx📈😈 :
She don chop belle full
2024-04-22 11:24:32
1
prettyfavorite1
🧚🫧 ℳ𝒜 ℳ 𝒜🦋💕 :
Who the heck is that girl 😂😂 my own left this morning and I used my last card to go and buy rice and chicken na to chop and sleep who relationship help oh make I con Dey cry online na lie 😂😂
2024-04-22 11:21:44
1
natashababy168
bella morris :
Who else watching with empty stomach 😢💔
2024-04-22 11:18:37
1
feji_praise_
feji_praise_ :
I made it 100 likes😂I’m coming back to see it
2024-04-22 11:17:41
1
meet.edlyne1
meet.edlyne :
😭🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2024-04-22 11:09:19
1
only1kelvin
Kelvin ♟♟ :
Make una no vex na my senior sister be that 😫😞😢
2024-04-22 11:08:01
1
bossl558
#Browniee#🦋🍫🍪 :
😅😅 Williams pls let her morn her heart break in peace 😂😂😂
2024-04-22 11:07:35
1
quinewhite
Quindcwhite :
Dem don stain her black b dat
2024-06-03 00:38:56
0
To see more videos from user @_badboywilly, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About