@heisremanewss: Rema vibing to “Bad Vibes” by Ayra Starr ft Seyi Vibes in Los Angeles. #rema #remanews #heisrema #heisremanewss #raveandroses #calmdown #fyp #naijatiktok #ultra #charm #charmrema #raveandrosesultra #fypシ #foryou #foryoupage #remaperformance #performance #nigeria #naija #nigeriatiktok #naijatiktok #viral #trending #losangeles #america #asethetic #fashion #ayrastarr #seyivibez
Rema News
Region: IT
Sunday 19 May 2024 21:12:16 GMT
Music
Download
Comments
Nova :
Rema just dey force this new image I swr
2024-05-19 21:39:57
774
Herve matchété ⚔️ :
Le petit a kell soucis ? 🤪🤪🤪
2024-07-20 11:22:39
6
RudeKing007 :
Last last Rema turn OniGbooooo …. Welcome to d club Bro 😏
2024-05-20 12:14:59
0
bendinheiro :
No be person wey una say hin no dey smoke be this?? 😂😂
2024-05-20 14:02:28
0
soft🍦 :
Una said Rema don't smoke na
2024-05-20 10:36:16
0
Temitope :
I know say this guy go don dey smoke 😂, I no know how I dey take sabi smokers self 😂
2024-05-20 07:51:37
9
EGHOSA😇 :
Nah when he go drop one song now una go know say lyric Dey inside each Pass😂😈
2024-05-20 14:14:51
2
XAVIER :
omo shey nah rema refuse igbo from shallipoppi hand dat time🤣
2024-05-19 22:58:15
106
simeonbwinga :
ma boy seem to hv everything he wished but I feel he has no peace of mind.
2024-06-30 18:06:34
0
user1818181631983 :
I thought Rema doesn't smoke oo eeii😳
2024-06-02 01:12:41
0
Official PrinceAbuchi_1 :
I thought he doesn't smoke
2024-05-19 23:09:14
30
T_Billz :
Why does the search say rema refused to collect igbo from shallipopi 😂😂😂😂
2024-06-22 16:40:38
3
beenjroy :
It go be Shali norr he make he start😂😂
2024-06-22 12:59:45
2
ake :
deux jours la tu te joue les dangereux dans affaire de fal la hin😂😂😂
2024-06-23 10:12:06
57
remily Gold :
i swear since when rema met shalli he just change
2024-06-22 08:50:26
0
DON Marley :
nah now where many celebrities go really like this guy as he don join the brotherhood 😂😂
2024-05-20 10:05:08
10
Ivory 001 :
Lifestyle 🔥🔥🔥
2024-05-20 12:09:33
0
AYEARKIDD💡 FOREVER :
so rema don dey smoke
2024-05-20 09:51:09
0
liz morgan :
Nice ride ❤
2024-05-19 21:22:44
1
portolistic porto :
I be think say Rema no Dey smoke before, see Watin Pluto preside don cause 😢😢
2024-05-20 15:02:50
0
An_thony :
shallipopi na spoil this Christian boy oh
2024-06-21 12:35:46
0
Rebel Jacob :
Hi
2025-08-04 13:16:09
0
Derek real :
Why does the search say “rema refused to collect igbo from Shallipopi?😂😭
2024-05-20 09:39:55
8
K :
Money long 👏🏾🤟🏾
2024-06-21 08:50:19
0
To see more videos from user @heisremanewss, please go to the Tikwm
homepage.