@glitchafrica.studios: Don’t let your erection give you direction ! This episode drops tomorrow 6pm WAT. Stay tuned! #thehonestbunchpodcast #drcharlesapoki #neduwazobia #viral #fypシ #podcasts #trending #tiktoknigeria #podcastclips #whattowatch #lagospodcast
Glitchafrica Studios
Region: NG
Sunday 02 June 2024 11:20:41 GMT
Music
Download
Comments
Blessing💐🤭 :
I agree 100% buh even the men sef how many of them get vision
2024-06-02 12:44:31
52
Nancy🌸💕 :
Na financial orgams I dey find 😭😂😂❤️
2024-06-02 12:04:39
90
BIG DADDY :
🥰
2025-04-13 22:33:54
0
KENNY :
Na poor man Dey introduce himself give him wife ….. this one enter
2024-06-02 12:10:53
121
barz🦁 :
😂 laugh won kill me 😂
hope saidaboj dey see this video 😂😂
2024-06-02 14:22:53
20
PHOTOGRAPHER IN IBADAN :
I no get time to dey knack too 😂🤣🤣money on my mind abeggg
2024-06-02 14:58:26
11
Ada Nwa❤️ :
I don dieeee ooooooo😹😹😹😹😹😹😹😹
2024-06-02 11:45:56
8
Michael lam :
2 minutes man don drop quote 😂
2024-06-03 11:25:08
7
forehead girl :
Na wey no get money dey introduce himself to him wife😄😄😄😄😄
2024-06-02 16:25:28
6
bigdonald66 :
I just Dey smile after watching this
2024-06-02 13:33:27
4
CHUBBY_WEALTH :
Tell them oooo
2024-06-02 12:01:40
4
oscarobidike4 :
Hand wey touch my comments won’t know poverty IJN❤️🩹🥀🥺
2024-06-02 11:41:37
4
Scott.donald :
na the seat where saidaboj for talk that matter this man still sit down talk this thing o
2024-06-02 16:37:49
3
cuebanks29 :
Is this Dr Charles
2024-06-02 12:05:31
3
𝓛𝓸𝓷𝓼𝓭𝓪𝓵𝓮𝓲𝓽𝓮🌊 :
Orgasm nor be Ngozi Okonjo-Iweala problem
2024-06-02 11:52:05
3
Swanky💙 :
Nah poor man Dey introduce himself give him wife ….. this one off me 😂
2024-06-03 13:03:17
2
sulaimansalako235 :
this man dey vex oooo😂😂😂😂
2024-06-02 19:14:13
2
Felix Judith :
God bless u sir ❤️
2024-06-02 15:20:49
2
@nnelly :
abeg I need this financial orgams 😂😂😂
2024-06-02 12:12:11
2
OLIVIA721 :
😂😂😂tell dem
2024-06-02 11:46:53
2
Liverpool🐻 :
I’m glad the sound has been muted 🔇
2024-06-06 15:03:39
1
Favie Love🌹💜 :
this one sweet me 😂😂😂
2024-06-03 21:58:31
1
ife__baby1 :
@:) small Fathia and Ife 😂😂
2024-06-03 12:22:53
1
🍃Mira🍃..💋 :
I for tag person ohh 😂😂
2024-06-03 12:06:53
1
silver gold :
ride on sir Yes picking the truth I swear
2024-06-03 11:20:54
1
……GIFTED :
Ride on papa😂😂
2024-06-03 06:57:32
1
Nkechi baby❤️💯❤️ :
Na me he Dey tell na person teach me this thing I write now 👀👀
2024-06-02 20:29:09
1
@ChizzyLuxuryEnterprise :
Them suppose dey pay people wey dey people wey dey read comment for tiktok 🤣😂
2024-06-02 17:35:40
1
minajbawa_luxurywatches :
No do am, one small boy go help you and she use your money give the boy to do am 😂😂💔💔
2024-06-02 17:19:32
1
💥coded731 :
this is the best program in this show
2024-06-02 16:57:35
1
chiomy :
Word🔥💪
2024-06-02 16:54:16
1
Preciously :
They must surely surrender but oha you sabi your work well too
2024-06-02 16:51:46
1
@ella-bby💚🦋❤️ :
@james hardin801
2024-06-02 16:07:12
1
Donmosco :
It is really I “surrender all “ 👏👏 🤝🤝🤦🏿🤦🏿
2024-06-02 15:20:12
1
Special 🧃❤️ :
Preach preacher 😂😂
2024-06-02 15:06:26
1
🐘 :
So una get sensible people like this una no dey bring them for podcast
2024-06-02 14:47:32
1
blessingchukwu458 :
daddy speak louder nice talk ❤️❤️❤️
2024-06-02 13:56:35
1
Mr Cooper :
Old man wey don enjoy all the kpekus finish for youth dey give us advice 😂😂😂
2024-06-02 13:42:14
1
T A O :
Oga just talk say you nor day last for bed
2024-06-02 12:57:50
1
🎀giftedgift🦋✨ :
😂😂😂😂me I support oh
2024-06-02 12:50:35
1
Gadgetvendorinikeja :
@Tife❣️💫
2024-06-02 12:43:48
1
@Lizzy😍 :
Ahhh😂bullet
2024-06-02 12:24:23
1
official lastborn🥺 :
well said 👌
2024-06-02 12:23:48
1
Chizzy :
preach sir
2024-06-02 12:21:58
1
Official_ Danny poco :
😂😂😂😂🤣
2024-06-02 11:51:43
1
Dollar💵 :
this daddy na liget man 😂😂
2024-06-02 11:47:32
1
Kay_tee❤️🔥 :
@🥀 guyyyy
2024-06-02 11:31:39
1
othy_bobo :
add sound i beg
2024-06-11 05:53:36
0
Moneyman🔥 :
I love this man oooo😂
2024-06-06 06:33:32
0
ki_kiddies_fashion_store :
😂😂😂😂😂
2024-06-05 15:42:48
0
To see more videos from user @glitchafrica.studios, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2025 TikWM. All rights reserved.