I say make I spend wisely under 1 week 300k finish and wetin pain me be say I no carry nyash 😭
2024-07-26 11:11:39
92
Kurrenccyy🪵💳 :
Lacaserra and gala when he red,
2025-05-20 08:35:22
1
K E L L Y🪐 🧃 :
If you get money spend wisely oo, I know we
2025-07-19 23:13:42
0
Loner SPENCER.....💬❤ :
even if you spend wisely that money na onle kind powerful spirit e dey discipline person 😂😂😩😩😭😭😭
2024-08-23 03:13:54
0
ᗪ卂ᐯ乇😈🏀🥶 :
Spend wisely no spend wisely he go still finish
2024-08-12 09:36:50
0
ISAAC🃏🧸 :
Baba u spend Wisely or not he go still Finish 😩😩😩😩😭😭
2024-07-26 09:15:16
139
ً :
Abi make I run mad ?😩💔
2024-09-12 10:27:56
0
Rïskëy—ďğäf❌😤 :
Bread and coke 😭till death do us apart😂
2024-07-26 09:16:04
48
🫀 :
I
2024-07-30 01:43:39
0
Vartan 😎 :
Fr 😔
2024-08-01 03:36:09
0
⑱ :
Person wey spend wisely self him own still finish 😂😭💔
2024-07-29 20:52:37
0
Wisdom 🇳🇬🇳🇬🇳🇬 :
Yes o
2024-08-03 03:29:54
0
Dave_on-TT :
If you still spend wisely he go still finish 💔.
2024-08-27 20:41:52
0
Davidson money :
omo guy🙂
2025-05-09 19:36:16
0
PRECIOUS BTC🇷🇴🚀📿 :
who else is saving this video to go and post on Whatsapp status!
2025-06-20 19:14:53
2
Kaylajane :
Bro I don’t carry oscro I don’t lodge in hotel or book an apartments I don’t even hang out cuz i don’t have friends I’m lonely but still yet money dey comot for my aza & i go even spend wisely😭
2024-09-14 21:41:21
0
BIG RICHIE TOKAS :
Others dey face 1 or 2, I dey face 9 and 10 💔😒🤣😂
2024-07-12 05:07:30
19
MAKANAKI ❤🩹🪙🕊️ :
Wisely or no wisely e go still finish and e go be like film for ur eye 😁😁
2024-07-31 05:12:06
0
kelvinvinijr :
I swear bro 😫
2024-09-25 20:01:48
0
中國機器🇨🇳 :
I day tell u bro 😞 street no get memory
2024-07-30 07:28:05
0
容爸爸🙂↔️ :
Just pray your source of income nor stop if not he go still finish 💔🥺
2024-08-02 21:31:48
0
Thiccgyal :
Omo me I dey spend my own well e still dey finish 😭💔customers sef e don reach 3months I never make sales it’s so painful and I’m depending on my business 😭for survival
2024-07-30 08:40:01
0
Wanna-be-Trader 📈 :
Brr taking his time to eat that food …who knows if e go see another one again 💀😂
2024-08-10 17:02:56
0
S L A T 😎👿🤯🧘♂️🦾 :
Omo he go far ooo 😔😹
2024-08-01 15:38:43
0
YRN_shina😻🎭 :
Not gonna lie 💔
2024-08-07 22:27:38
0
To see more videos from user @exbit_, please go to the Tikwm
homepage.