To enter TikTok dey easy but to come out na wahala 😂
2024-08-29 16:02:28
345
Arikwe :
i wonder why he's not going viral
he's too good
2024-08-07 08:18:30
3446
Sunshine 🥰🥰🥰 :
Is Ghana a country or town?
2024-08-08 09:44:35
347
jp creator comics back_up🔹 :
Bro I laughed 😂😂🤩 until my blue iPhone 16 pro max, 256Gb wey I buy 2 million 500 for Dubai, nearly fall 😂😂😂
2025-03-24 11:11:39
11
PrinceVictor Imoru :
If na because I never greet una, make you no like my comment or follow me. Good morning ,good afternoon and good evening broder, sister o. I hail una o🙏❤️❤️
2024-08-07 14:25:04
1191
DANIEL SMART :
anybody wey you senior you go show am respect your junior go show you respect also😂😂
2025-06-20 21:37:15
0
kevinigun :
dis is wat I'm talking about, gud morals at list d kinds can learn frm dis unlike kiriku dat exhibits insult rudeness n disrespect of elders
2024-08-07 19:30:51
624
Mama Emma :
Good morning brother 😂
2024-08-07 08:22:30
89
Aramide ❤️ :
pls i need boyfriend
2024-08-08 16:32:33
51
melvinjeffrey0 :
😂😅😅🤣 dis man don old for belle befr dem born am 🤣🤣
2024-08-07 21:35:26
36
Skyboy :
na real matter the small boy no suppose wait make emma use mouth tell am to greet 😂🤣
2024-08-07 08:36:36
134
Almustapha Umar :
the way he turned his head after greeting is like boss 🤣🤣
2024-08-08 12:56:37
555
DUBA ✝️📿💰 :
Smallie no fall abeg o 😅
2024-08-09 16:45:24
42
Jane Tracy :
To enter TikTok dey easy but to come out na wahala 😂
2024-11-10 15:00:16
12
Oruns mike :
How can I like this more than a billion times😂
2024-08-07 14:50:59
217
Dondave001 :
so u purposely greet them so dat de pikin go greet u🤣🤣🤣
2024-08-07 09:38:58
495
Big.V.♐️ :
Emma watch oooo keke nor get door ooooo 😎
2024-08-07 10:33:13
273
I’M PREGNANT❤️ :
No choice than to follow you. Wetin be this??😂😂😂😂😂
2024-08-08 12:21:38
46
Smith :
Everybody dey para for the country even pikin when dey belle dey vex
2024-08-07 10:17:26
67
berry :
just lol 😂
2024-08-08 07:17:46
12
k man Andy :
see watin sabinus cause Emma nah werey 😂😂😂😂
2024-08-07 18:18:47
786
Steve 10 :
Village elders must hear this 😂
2024-08-07 11:57:00
88
To see more videos from user @funny_emma_01, please go to the Tikwm
homepage.