Abeg which kind people dey this comment section? Wait oh you go see Khloe or sofeya come call them ugly how naww.. oloriburuku people 😂
2024-08-28 23:46:03
108
Tolumi🤭💕 :
Na Mandy this guy dey refer to nothing wey una won tell me😭😂😂
2024-08-28 20:14:35
81
Annie⚜️⚜️⚜️ :
Na khloe Williams Dey refer too😭
2024-08-28 20:29:40
53
happy :
Na khloe get this table 😂😂😂
2024-08-28 20:34:55
50
Dfw.presh❤️🔥😌 :
Exactly 😂.
beauty lies in the eyes of the beholder keh??😊
2024-08-28 19:33:57
40
JOY🥂 :
Khloe 😂😂😂
2024-08-28 20:33:16
36
FAE💞 :
Una just Dey shout Khloe… How Khloe take Dey this table?? Make una Dey see truth talk Abeg
2024-08-28 21:24:26
33
becky asa :
people wey dey call joy I no understand...joy is one of the most beautiful tictoker in Nigeria so stop deceiving yourselves.That girl is beautiful with or without makeup 💯
2024-08-29 08:22:54
15
cindy :
sofeya fans u people should leave Khloe alone nah 😩what's all this
2024-08-29 01:47:19
13
nicki3e1 :
@Joy🌺 just accept itt wai😂😭
2024-08-28 20:27:35
10
Blessing🌺💅❤️ :
Okay what of your wife peace nice??😂😂😂
2024-08-28 19:42:47
10
fbi🫧🫧 :
@Joy🌺 u need to hear this🚶
2024-08-28 20:23:44
9
nicki3e1 :
@Joy🌺 🚶
2024-08-28 20:27:43
8
Pretty wicked gurl 💞🥹 :
u for just tag her nawww😂😂😂 stop to dey go through corner
2024-08-28 19:39:58
8
Divine :
Am Anthony and khloe😡
2024-08-29 00:03:12
7
🦋💫✨belemzy 💕🐕 :
Guysss it’s me he’s talking about 🥰🥰🥰❤️❤️❤️
2024-08-28 20:10:36
6
Aisosa🎀 :
Omoo the two pple wey some of una dey tag una nor even fine reach them😩 love your fav in peace✌️🥂💕.
2024-08-28 21:56:26
5
QUEEN 👑 :
just lol to all of you saying Khloe is not fine person no dey fine pass that one and I also check una page I just dey laugh😂😂
2024-08-28 20:55:26
5
Mimi :
Na khloe Williams Dey refer to nothing wey anybody want tell me
2024-08-28 20:31:39
4
nicki3e1 :
@Joy🌺
2024-08-28 20:27:47
4
godgurrl0 :
All of una wey Dey mention joy una Dey craze nd na some of una go Dey her page Dey talk say pls reply me see as una Dey disgrace una sef here she is pretty d way she is bunch of haters
2024-08-28 23:30:26
3
♡Dfw.bella🙂↕️💕 :
oga rest
nor come dey make people feel less of themselves abeg
2024-08-28 22:21:21
3
KHOLE DEFENDER :
@Sofeya🎀
2024-08-28 21:25:17
3
Precious :
Thank God say I get inner beauty 😁😂😂😂
2024-08-28 19:42:02
3
Faith❤️ :
who are you referring to?🤲😂
2024-08-28 19:35:52
3
Mhiz Manda🇧🇪 :
First
2024-08-28 19:32:21
3
Sexy mira :
una wey una dey mention khloe if una fine like khloe I sure say una boyfriend nor go cheat on una
2024-08-29 07:16:21
1
Esther _❤️ :
Try deh tag dem na, u deh fear
2024-08-28 23:27:42
1
Mumcy Ariella :
It’s okay not to be okay 😂😂
2024-08-28 23:22:41
1
CONFIDENCE ✞︎ :
You all mentioning khloes gram in the comment section are so insane cus it’s clearly obvious that u have hate or u re jealous 🤲🏻🤲🏻
2024-08-28 22:17:50
1
KHOLE DEFENDER :
@Sofeya🎀 😂
2024-08-28 21:25:13
1
Mercy Ojo :
We wey get inner beauty nko😩😭
2024-08-28 20:05:29
1
Kira🥀🐼 :
Which day u go change ur towel😂😂😂 this orange towel don too suffer 😂😂😂😂
2024-08-28 19:38:20
1
. :
I dey tell you 😭😭
2024-08-28 19:32:56
1
Lisha luxury collection :
😂😂😂😂😂
2024-11-19 15:02:15
0
Marydellaomini :
Thanks 😂😂
2024-11-06 20:21:16
0
king Usman_safi221 :
😂😂😂
2024-09-29 09:29:12
0
Wunmi👁️✨🌼🖤 :
imma proud face ambassador of ugly girls❤️❤️❤️🥲
and it's okay to not be fine actually
2024-09-08 09:44:46
0
Ebony 🖤 :
your @nice_peace sha fine😂
2024-09-01 19:42:31
0
pls let’s create content :
Pls can I create content with you @William 🙏🥺
2024-08-31 21:54:18
0
Johanna :
Make una allow Joy rest the girl no send una papa
2024-08-31 09:12:02
0
Annizzyy :
Willy stop
2024-08-29 17:49:58
0
1%🪫♊️ :
My guy 😂
2024-08-29 16:52:29
0
your.gurl.tilda22 :
😂😂
2024-08-29 15:28:34
0
maris :
So U wan tell us say peace nice no fine 😂😂😂
2024-08-29 13:35:21
0
khadijah♥️ :
😂
2024-08-29 11:51:07
0
Simi🎀✨ :
😂😂
2024-08-29 11:49:53
0
ecstasy 🌹💕💕 :
werey e say like me now I am fine...😅😅
2024-08-29 11:21:45
0
Big Tem’s :
I don tire to dey defend this boy 😂😂😂😂
2024-08-29 11:01:28
0
To see more videos from user @_badboywilly, please go to the Tikwm
homepage.