@zicopoundz: #aau #fyp #viral #CapCut #school #trending #fypシ #foryoupage #tiktok #😂 #lol #boys #nigeria #hunger @zico poundz_backup

zîçô pôûñdz
zîçô pôûñdz
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 29 August 2024 22:53:24 GMT
865155
78127
971
7080

Music

Download

Comments

big_pabllo
Photographer in delta state :
Those lectures can buy time 10 of those cars if u Dey school u go understand
2024-08-30 15:35:08
244
verifiedbasil1
verifiedbasil1 :
Na car una buy, Una no be GOD 🥺🥲😭
2024-08-30 08:33:36
2118
bigthomp05
Big Thompson :
I still respect lecturers pass yahoo boys . If student too misbehave or show e Sef , na to give u carryover even with ur money
2024-08-30 17:41:29
0
dinero.deco
Deco🧃🕸️💕 :
Education is Dey key 🔑 😂😂😂😂
2024-08-30 06:05:31
1354
atuyotaochuko
o.c klothingz :
e no go pass computer science or engineering 😂
2024-08-30 09:14:36
602
chibuikedaniel01
Danny :
Forget car ooo my uncle na lecture him car no too nice but the man guide too much ajeh all him pikin Dey Australia Dey study.
2024-08-30 10:49:49
195
ikemefunaobi
ik :
Chai .....1 student car don buy all those scrabs lecturer pack for dia😂
2024-08-30 06:55:49
383
jemoktools
Jemok tools and machinery :
the goal of education was not for wealth all along ...
2024-08-30 07:39:24
81
shilex1234
Shile motors :
unregistered cars... may b na rent sef, we no know
2024-08-30 11:16:59
9
b.i.g.n.am.e
BIGNAME🥲💚 :
lecturers funds lowkey no cap
2024-08-30 18:34:20
0
flavia_clinton
Flavia :
I still Dey ask how much be gle because aau students ehhhh 😂😂😂
2024-09-02 09:11:17
13
kinglee9293
Kinglee :
AAU na one kind place 😂😂
2024-08-30 06:57:27
16
walsonbobo
Salvation :
so na fraud be the key now oooh
2024-08-30 16:17:05
12
joshua_gee12
Joshua_gee12 :
Na once i know say na my school be this 😫😫 thank God say i get small one wa i dey manage if not i for don dropout for una😂😂😂
2024-08-30 11:46:19
5
codedintrovert
Coded_introvert :
he go shock you say those lectures go buy those car if them want . but the fear of other lectures make them rest.
2024-08-30 15:36:54
0
gwise_official
Gwise :
Waiting lecturer won teach them again how to survive abi better living which one 🤔 ?
2024-08-30 11:48:48
23
zicopoundz
zîçô pôûñdz :
Na Exam I be con write oo 😳💔😂😂😂
2024-08-30 12:26:17
63
emekadivine485
Coco-p🍭🌹 :
Na computer science student 😭😂
2024-08-30 10:55:08
21
heis_ose_fx
Heis_ose_fx🏀🥤🪐 :
Zico don use AAU trend😹😹💔
2024-08-30 19:37:40
18
williams_love_
905✅ :
School na your mate 😆
2024-08-30 14:30:50
4
shakado90
SHAKADO 🇧🇪 :
I go leave the school for Una I swear to god 😂😂😂
2024-08-30 07:14:38
61
klasiq_marvel
❃ 𝐊𝐋𝐀𝐒𝐈𝐐 ❃ :
Nor be small thing oo😂
2024-08-30 14:32:14
8
ayodeji247y
AYODEJI🎧🫂❤️ :
Them go soon talk say make una no carry car entry campus again 😂😂
2024-08-30 09:21:40
9
pablo_of_usa
PABLO OF USA 🇺🇸 🥷 :
God see pressure 😁😁😂
2024-08-30 14:37:37
7
loner3301
loner💔😭 :
how I even take reach this place
2025-01-30 12:30:54
4
To see more videos from user @zicopoundz, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About