okay here is the thing guys, you can optimize your battery health by putting it on 80% limit (for 15 series users). for others, once your phone is on 80% it gives warning like “charging on hold due…..
2024-09-17 19:04:33
35
𝑺𝒉𝒂𝒚𝒍𝒂𝒂ᥫ᭡🍒⋆. ˚ ⋆.˚⋆ :
Mine is 20 guys what should I do 😭😭
2024-09-16 23:47:30
10
M I D E S Z N♱ :
My own day 50% make una help me 😭😂
2024-09-16 14:47:12
474
⠀ ︎ ︎⠀ ⠀ :
From 85 he never reach 2 weeks he duh enter 81 I duh call person wey sell am for me sha 😭😭
2024-09-16 16:46:40
60
1️⃣9️⃣9️⃣0️⃣🏝️💞 :
Na only xr user Dey check battery health 😅
2024-10-27 06:13:00
1
Rowland :
Funniest part you will buy brand new iPhone and you will still meet boosted battery and they will cover everything new for you no be so 14pro never enter 2 weeks o to 88
2024-11-27 11:35:08
0
teboho .🧚🏽♀️ :
78% i’m cooked.
2024-09-18 12:31:26
62
Phia🖤🦇 :
79 😭😭😭
2024-09-16 14:55:12
4
micheal lord :
My own na 45% he Dey off for 86 % mummy see oo 😂😂😂😂
2024-09-16 22:21:40
9
Nova :
My own dey 30% 😭 make una help me 😂
2024-09-18 10:26:13
8
Alfred🦅🥶 :
My own don drop to 79 😭
2024-09-16 09:42:21
12
⃟ :
Omo my own Dey 66 ooo 😭😭😭 I just Dey carry power bank go anywhere 😭😭😂
2024-09-17 12:10:38
32
𝓞𝓻𝓶𝓪˚୨୧⋆ :
My own Dey 83 phone wey never reach 3 months oo😭😭💔
2024-09-16 12:46:11
1377
Matt rife :
Just imagine if your battery health reaches 2%😔
2024-09-16 11:34:21
3
Aliyah❤️🤭 :
Mine is at 76😩😂💔
2024-09-18 10:00:08
12
Arizona🥷🏻💕 :
So nobody battery health Dey 81😞😂mine Dey 81💔😂
2024-09-17 17:18:17
34
Oge🤍 :
I remember when I got my first iPhone(11 pro max), I was checking the battery health every single day 😭the day I noticed it had gone down to 99%, I felt so heartbroken😩
2024-09-17 00:27:53
48
AJIBOLA🌴🏝️❤️🔥💚❤️🔥 :
7 months at 100% if i change this phone make i bend
2024-09-16 20:44:26
14
🥀💕 :
My own dey 70% wetin concern me
2024-09-16 11:29:13
64
OLASUNKANMI❤️🩹💫 :
Make una try Dey buy original charger nah 😂
2024-09-18 10:58:39
1
Kelly Wizzy 🍀🍂🔫 :
My 14 de 95% and e never reach 3 months
2024-09-16 22:43:07
5
OGHOMWENTITI 😎 :
My brand new iPhone 11 Dey 99% 2 months used now
2024-09-17 08:15:35
53
To see more videos from user @udu_ehi, please go to the Tikwm
homepage.