Nigeria tire me, I shout Nigeria who are you? I’m a chosen! Na so I find myself for Canada 🇨🇦 Somebody say power!!!
2024-09-16 21:34:23
1920
Biohazard ☣ :
i love this beat
2024-10-23 10:48:08
2
PricelessGift :
never skip a chosen testimony 🤣
2024-09-16 21:03:09
2637
kceecasuals :
My babe say she nor see her period na I shout
I'm a chosen
I'm a chosen
I'm a chosen
period who are you ?
After 5 minutes nai she call me say she done see my period
2024-09-16 20:34:30
1091
ιηƒℓυєηтιαℓ ƒємαℓє💕💅 :
Since I join chosen I never pay for transport na lion de carry me😂🤭 Somebody shout power
2024-09-16 23:08:55
830
Rhapsody :
Big brother house mate go think say we dey watch them while chosen people dey give us premium content
2024-09-16 20:29:06
1355
🖤༄❦♡ĦÑÐ👻🎲 ♡❦༄🖤 :
This dj is a chosen nothing una wan tell me 😩😂💔
2024-09-16 21:51:18
316
Evil nation 🐉 :
choosen people wey na dam bad pass carry innocent face ☺️☺️
2024-11-02 13:45:37
1
swëët paid :
I love dis DJ 🤟🤟🤟 ride on bro 😎
2025-06-28 14:09:19
1
celestineobinna68 :
Omo
Thank God i use my dinner money, buy data 😂😅🤣
2024-09-16 18:46:43
549
EmmyËmpirë :
I swear 😂 Na chosen department go delay us for judgment
2024-09-16 21:37:17
388
Uzochukwu nwa OZ :
As i want to enter Tiktok this evening no data, na so i shout I'm a chosen, I'm a chosen, Data who are you? i raised my phone naso i see 50gb power!!
2024-09-16 19:10:11
226
Queen 👸 and 💔💔🤍 :
Tik tok sweet pass my Relationship am telling you fr 😅😂🤣
2024-09-16 22:54:06
4
Kateka :
Miracle week🔥
2024-09-16 23:24:44
4
Lekpandi🇳🇬💀❤️ :
abeg make this trend no die
2024-09-17 15:37:41
2
IFUNANYA 🦋🦋 :
No matter the challenge you’re facing abeg no allow them thief ur phone 😂😂😂😂😂 No matter how life is treating you abeg try Dey get data for phone 😂😂
2024-09-16 20:57:56
86
Princeben :
I am a chosen like button 😅😅
2024-09-16 22:24:52
51
UGLY BOY✌️😎 :
Me to kidnappers: I am a chosen who are you???
Kidnappers: calm down now that's why we choose you
2024-09-17 17:51:23
19
Asa Odogwu :
I am a chosen DJ who are you?
2024-09-16 23:15:03
209
greatmalawidestin :
I LOVE THIS COUNTRY NIGERIA 😂😂😂😂😂
2024-09-16 20:08:57
93
Celynukam_ :
Sharppp😂😂
2024-09-17 02:32:38
3
Julia_anne💯 :
Driver: From Etta agbor to Marian is 350 oo
Me: I'm a chosen
I'm a chosen
I'm a chosen
who are you
Driver: Oya give me 50 naira 😂😂😂😂
2024-09-16 20:40:10
42
Rihanna ♈️❤️ :
My sub finish I started shouting
I am a chosen 🔥
I am a chosen 🔥
I am a chosen 🔥
MTN who are u 😡
Na once I receive bonus of 20gb asap 😂😂😂
2024-09-17 09:57:21
71
aproko tenant :
I enter keke yesterday as I shout chosen na once the keke man carry me for free he still give me 10k join somebody say power🔥😭😭😂
2024-09-16 20:57:28
31
To see more videos from user @mrklebbeatz, please go to the Tikwm
homepage.