@b__banji: I no wan rush get babe, fine girls too many, I no wan make mistake #b_banji
B_banji
Region: CA
Thursday 26 September 2024 17:11:34 GMT
Music
Download
Comments
︎ :
e get one wey dey enter my eye.. but she senior me😔😭😁
2024-09-26 18:52:12
45
dbest :
first to comment mentor any video for me✌️
2024-09-26 17:18:43
2
Kennyblack💈 :
I too love this guy 🥰😂😂
2024-11-22 14:12:27
0
Opeyemi omo iya cele :
no rush... no be all of them get Glory again ✌️
2024-09-27 13:21:26
0
MAXI 🌴🦁✝️™️®️ :
I think say nah only me Dey always think this nhi Dem too fine Walai 😹😩🤭😁❤️
2024-09-26 21:19:44
1
Iyanuoluwa🧗🏻♂️ :
Nobody dey talk about who give the vibe 😔 mohbad 💡
2024-10-08 19:30:42
2
Adedokun samuel 🇳🇬🇺🇸 :
Nah why I never get bae 🥺❤️
2024-09-26 18:23:46
3
more cash :
oba imole 🩸❤️
2024-10-24 22:12:38
0
HORLARS ❤️✨ :
straight to my whatsapp status
2024-09-26 18:30:49
1
Babylove❤️🌹 :
I kuku dey wait ooo🥰
2024-09-26 18:04:05
0
SonOfGOD101 :
I catch girl pa for TikTok 😂💔
2024-11-19 22:31:11
0
سير الابرار :
Whalai I don made a big mistake 🥺
2024-09-26 18:56:58
0
Boygrace :
like Omo tg say one geh bounce me o see sharp one after I no no say na God work 😂
2024-09-27 05:57:47
0
GNF 👹 :
Me nah that kind next 3 years b4 I go Dey think about the one
2024-09-27 00:35:26
0
TT.NG :
god😂
2024-09-26 18:47:56
0
Tizzle_Fund💪🥵 :
Make money first 😌😌😌
2024-11-13 07:47:40
0
TOPBOY🥷🖤 :
Ajeh😅
2024-09-27 09:57:29
0
Olanrewaju4pf🥤 :
Real 💯❤️🩹
2024-09-27 11:21:56
0
fresh_shey :
Ajeh
2024-09-27 11:59:26
0
Tunjixchange :
I just love your vibes bro 💯
2024-09-26 23:02:28
0
•🫀• :
Nah why I dey find money first 😌
2024-09-27 08:15:01
0
OLUWADAMILOLA😳 :
I almost make mistake but am a chosen sha 😂
2024-09-27 03:45:42
0
😌Prince_d backup🙂↔️ :
My mentor
2024-09-26 17:15:30
0
Divinefavour Ogbonni :
Make filter no wyn you o😂😂😂
2024-10-05 02:21:34
0
To see more videos from user @b__banji, please go to the Tikwm
homepage.