@zikcora11: No be me this boy go shame for village😂😂😂😂 #viral #viral_video #viraltiktok #trendingvideo

Zikcora faith
Zikcora faith
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 30 September 2024 10:48:57 GMT
627799
91071
6229
8854

Music

Download

Comments

twinsonia40
꧁ꨄ🌺Dec 1st💕ꨄ꧂ :
Una no go believe say my first son Atutupoyoyo don sabi incantation 😭😭😭
2024-09-30 19:12:30
6280
iretomiwa18
iretomiwa18 :
Chinedu Dey follow onions bus come dis weekend I’m happy guys 😭😂
2024-09-30 19:31:14
2417
bidal_michael
Physio Bidal :
My Chinedu go use onion truck follow me for city tomorrow, I hear say him na apprentice for one babalawo shrine like that
2024-10-02 10:54:42
0
blezzy226
Blezzy Empire✨ :
Echefuna say no be me born am 😭
2024-09-30 17:36:09
1178
symply.oil
Renzy Boy🤝 :
As I reach village to carry Atakataagbupu my son, he carry cutlass begin chase me😭😭
2024-09-30 23:49:12
941
onyinyechi_1356
onyinyechi♥️🌹🌹🌹 :
tomorrow morning i dey go carry ifunanya my daughter she don get belle now we be two single mother🤣🤣🤣🤣
2024-10-01 17:11:33
1222
user28170881791327
mummy zara :
tomorrow them dey waybill atutupopoyoyo my son from village they say he don turn town crier 😔
2024-09-30 12:13:07
869
swtruth2
Ur wife💍 :
U did well my own don carry belle she follow my footstep 😭😭😭
2024-09-30 17:57:03
2191
aji_anje
Aji Anje :
Comment section is crazy 😭😭🤣🔥🔥
2024-10-01 09:52:27
1042
olamide__18
𝕆𝕝𝕒 𝕆𝕗 𝕌𝕟𝕚𝕧𝕖𝕣𝕤𝕖💡 :
Funniest part is some girls under this comment section are serious about having a child in the village but we will think it’s all jokes😭😂😂
2024-09-30 20:28:31
962
leenah400
꧁ PAUఌ LINA༆꧂ :
otapiapia my first fruit no dey sleep for house again 😞😭
2024-09-30 18:04:39
847
dr.georgewilliams0
22 october ♎️💅 :
Make I do go carry maduka for village I hear say him done Dey sell iron condemn😞😂
2024-09-30 17:11:33
696
bezt_szn
Bezt🧃 :
Comments don make me belle full😂😂😂
2024-09-30 18:40:20
833
peesempire19
peesempire19 :
Make una contribute money gimme make I go pick ikenna 😭😭😭😭
2024-09-30 18:25:16
382
..lolmen6
💔 :
Them don Dey use ogochuku do witch for school 😭 I Dey road sha 💔😩😂
2024-09-30 18:30:31
717
kadel002
Nanya🦋🌺 :
Na so I hear say ujunwa my daughter wan marry the blind prince for village na onitsha I dey like dis make I go carry am no be nollywood be dis 😭😭
2024-10-01 12:34:03
292
ekenee7
EKENE :
una no go believe say benji don dey claim tree
2024-09-30 17:54:12
712
chinwetellsstories
Chinwe tells stories :
Ibekwe my first son Dey follow my papa drag land for village 🤔🤔🤔
2024-10-01 10:17:55
309
enehcollins00
Mr_Colin🤍🦅 :
Victor my son dey follow goods dey come e still dey road
2024-09-30 18:18:43
237
iroyinayo2312
Triumphant Iroyinayo❤️ :
Ifeanyi don turn town crier😭
2024-09-30 18:41:26
403
dexcelcakesndmore
De Excel cakes&more :
Una no go believe say Benji my son Dey follow masquerade now🥹🥹
2024-09-30 22:33:32
392
blessingmuna66
12/05/2025 💔 :
I wan mad like this 😭my son otisosoekwensu never reach city since morning wey my mama waybill am 😭😭
2024-09-30 18:24:32
411
chukzy_bills
chukzy_bills :
etuke my son don dey go peep woman where them dey bath 🥲🥲 them dey waybill the boy tomorrow sha .
2024-09-30 21:02:51
319
olufunmilola80
Funmilola :
Comment section is so funny 😂😂😂
2024-10-01 10:56:30
2
shesdivine7
Shesdivine🥰 :
Una go believe say Obum my son still dey primary one since wey I carry am go give mama for village 😭😂 anyway I dey for night bus like this sha 💔😂
2024-09-30 20:04:49
161
To see more videos from user @zikcora11, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About