@_badboywilly: Abeg i use God beg una 😪

William
William
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 01 October 2024 15:05:53 GMT
778528
138752
1355
3925

Music

Download

Comments

tessytessy1234
THERESA🥰 :
Benji wey don viral already😂😂
2024-10-01 15:11:49
1589
_gift274
🥺💕ꨄFareedah ꨄ❀ :
Williams be like who dey see early pregnancy symptoms 😔😹
2024-10-01 15:17:16
1291
sheisbritney_2
Britney🌸💕 :
Make I go pick my baby tomorrow 🥹🥹 she dan dey roast corn for junction 😭😂
2024-10-02 00:15:50
1
mr.slim72
Mr…Slim 🦇 :
Ghana and sense 🫲.................................🫱
2024-10-01 15:16:48
217
tinababy175
Tiana 🧸🦋💛 :
I go village today osapolo dey ask me who goes me na once tears drop for my eyes😭
2024-10-01 19:16:06
361
loner_in_pain
Gla~Dys🥹❤️ :
E no go better for you reading this comment 🌝🌝😹🤭🤭
2024-10-01 15:20:26
10
futureomomo1
July 27th ❤️🤭🤗 :
I hear say family don turn my son ebuka teeth to opener for every family meeting, tomorrow I dey go village 🥺🥺
2024-10-01 15:14:45
506
henryadriel7
henryadriel7 :
My first son akanchawa don sabi hold rain for village🙆🤦‍♂️
2024-10-01 20:08:31
314
mickey456_1
Cruz boy :
Otapiapia don give woman belle 😭
2024-10-01 16:56:33
209
blezzy226
Blezzy Empire✨ :
Echefuna say no be me born am 😭
2024-10-01 16:33:41
107
r.rodiyatt0
👸💕 :
Okoro see me today he run 😔they don poison Okoro mind 😭
2024-10-01 19:12:27
204
chikadibia648
💞💖jenny💖💝 :
I hear say Ebuka my first fruit dey follow my father drag land
2024-10-02 07:44:51
47
godwinsteven7
Nickie Dabarbie✅️ :
I hear say utagbawaraili my daughter dey practice ezenwanyi for village make Una contribute money for me make I go pick her 🥺
2024-10-01 15:21:04
32
aquarius___5th
February_5th🌼🖤 :
Una no go believe say okasa my first fruit don Dey follow native doctor because of goat meat 😭😭😭
2024-10-01 20:05:31
37
_aramideh1
_aramideh1 :
I go village today osapolo dey ask me who goes me na once tears drop for my eyes😭
2024-10-01 20:07:19
34
raymond.reddington1
Raymond Reddington :
Hey guys it’s your boy egungun of Lagos I’m currently live here in Lagos Nigeria with
2024-10-02 05:16:53
17
jujugirl82
jujugirl82 :
Otapiapia my lovely son 😭
2024-10-01 15:27:57
134
shantel70ls1
shantels :
Them just waybill epkere ekpere my first fruit for me as I hear say him don dey win dance competition for village I quickly say make them waybill my pocolee😂
2024-10-01 19:35:40
75
ettransp0rt
ET Transport 🚛 :
Una no believe say 😩chinedu my son don turn apprentice for shrine ..I Dey night bus now😩😫😭😭😭
2024-10-02 06:58:26
35
kelly_helper2
Cute_praise :
Ogunmenkpon my son go follow cow truck come from kaduna tomorrow 😩😩 I hear say e Dey pretend say e blind to collect money from people 😭😭
2024-10-01 20:02:31
68
francisosigwe
Franco :
My first son Benji no dey use eye see Canopy for village i dey night bus like this
2024-10-01 17:34:24
102
queen.naomi26
Queen Naomi :
you can't believe that my son obinna is now my village chief priest
2024-10-01 21:34:07
36
omotola804
TheTommioxBrand :
Make nobody adopt my Otapiapia oo😭 me wey leave am for village know wetin I Dey do 😪
2024-10-01 15:37:09
37
slimvikky26
Just-Vikky❣️🦋🔫 :
My first son ugo don dey drag land with my papa for village 😭😹 amaka my first daughter don go get belle for the greatest hunter of our village 😭😹😹😹😹
2024-10-02 06:09:29
10
peacel15
P_E_A_C_E_ ☮️ :
Omo chinedu don turn apprentice for shrine😩. E no easy for single father I Dey bus Dey go village
2024-10-02 19:36:11
8
To see more videos from user @_badboywilly, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About