if you want to ball and spend less go to PH, if you want to ball and spend much go to Lagos, if you want to spend much with zero fun but fake noise only go to Abuja,
2024-12-28 23:19:36
8
ザカリヤ :
Come to Ghana 🇬🇭
2024-12-27 11:01:33
2
🦋🦋🦋libra♎️♎️♎️♎️ :
Abuja Keh 😂😂😂 some of them don’t have house but cars dey 💔💔
2024-12-29 17:30:05
4
🐐 :
Na back of Abuja I Dey stay ??
2024-12-30 17:11:21
8
shylaaa37🫧❤️🤍 :
I Dey Abuja and I need friends please 😌
2024-12-29 07:58:53
1
Skyboy. :
Benin boy just dey watch.
2024-12-27 12:58:29
22
🪩👑🪩 :
you go always jam police every evening if you dey drive through barnex to Gwarinpa 😁them mount well well
2024-12-28 21:57:56
0
EMMANUEL? 💀 :
You sure? 🙂
2024-10-18 14:30:46
2
kogi_loyalgirl💞✅🎧💰📌 :
Nah Una papa cars Abi Wetin ? Before I go comment
2024-12-27 13:17:44
0
Big Ben🥶🚀 :
Lagos na still life of the party 😂💔
2024-12-26 22:21:25
0
ASP Ameenurh :
na Aboki guys
2024-12-29 21:02:29
2
dmm👌 :
abuja boys no dey fear police🙌
2024-12-27 11:26:13
0
Lunarking :
dey don turn abj to monaco
2024-12-27 08:27:57
2
⚡ ROLLERCOASTER 🎢💫🧃 :
abuja boys no like noise 😂
2024-12-30 16:19:32
1
babylast1297 :
I dey Abuja na their papa car o 😁😁😁
2024-12-28 23:46:06
0
That.boy.ik🧘 :
nice
2024-12-27 12:30:19
0
To see more videos from user @social.prefect1, please go to the Tikwm
homepage.