@felixedit002: Mozkoh nah werey 😂💀....!! 🎥||@mozkoh_ #foryou #fyp #edit #editor #felix_edit001

ᶠᴱᴸᴵˣ_ᴱᴰᴵᵀ⁰⁰¹🤯
ᶠᴱᴸᴵˣ_ᴱᴰᴵᵀ⁰⁰¹🤯
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 25 October 2024 09:08:57 GMT
1110248
166121
2824
18155

Music

Download

Comments

big_n_andersen
ᴛɪᴍᴇᴏᴜᴛ🪬 :
the guy no believe say NNPC dey around 😂😂
2024-10-25 09:49:18
2290
johnlucky386
 GONZALEZ  :
You no wan like my comment abi, your phone go lost😂😂😂
2024-10-25 22:05:57
497
coded_dc3
🔥coded_DC😌👾 :
If you no go boarding school you no fit relate 😂
2024-10-25 12:46:07
605
blisswrld10
BlissWRLD ♟️ :
Mozkoh is underrated Aswear, I always give him his flower 👏
2024-10-25 22:29:11
1534
big_j_8
Big J 🥷 :
Dem need to arrest mozkoh 😂😂
2024-10-25 16:01:03
1181
ashleynelson73
Nazzi 🫂💦 :
Who else is watching on Friday evening with empty stomach 🤣😂
2024-10-25 16:30:51
390
kingasquare1
OCHE :
I need 5 people that can act blue film 💔💔
2024-10-25 17:15:20
72
wells_64
wells_ :
I remember when I enter efcc cell….. dem say make I hug Jennifer wey dem draw for wall😂😂
2024-10-25 11:47:00
189
simp_4_ewa_______
VICTORY✨❤️🥀 :
True NNPC dey always dey get fuel😭😂😂
2024-10-25 10:09:35
433
djsparky2
Dj Sparky :
I no fit laugh ooooo,I dey Naira Marley house abeg,make dem no think say I Dey laugh zino😂😂
2024-10-25 13:55:18
208
emiliokelly07
EMILIO 🧸✨ :
i fit go NNPC 😂 gimme transport
2024-10-25 09:48:55
253
nancy66lee
Nancy 🦋🦋 :
Clean his own car and then draw yours close to the Nnpc and then draw it back to the first position 😂
2024-10-25 22:51:26
68
lilsheg_.dc
LILSHEG🧃🏦 :
Shebi fuel don finish how e wan con take drive car ……. If you ask me case closed 😂😂😂
2024-10-25 12:48:26
50
swazzy0001
Swazzy :
The werey wan give excuse 😂😂😂😂
2024-10-25 09:43:49
160
azybqk
𝒪𝓈𝒸𝒶𝓇 :
What part are we meant to laugh guys
2024-10-26 00:37:53
15
zino238
🤡 :
Secondary schools punishment 😂😂😂
2024-10-25 17:36:12
50
callmekrested
Rich Odogwu Krested🏝️♻️ :
If you no go government school u no fit relate 😂😂
2024-10-26 22:51:54
20
appelt099
appelt099 :
Nah just to draw another motor in nnpc and clear the one along the first filling station 😂sharp
2024-10-27 10:35:34
7
_big_shocker
Big Shocker 🍀🪂🥀 :
Who is also watching on Friday?😂
2024-10-25 16:44:52
46
mrtimecraft
MrTiMeCrAfT :
Those wey Go Edogram go understand this matter.
2024-10-26 21:17:21
5
gotowarchris
Get Rich Chris 🤑🥶 :
Magic no Dey tire Ss3 students 😂.
2024-10-25 11:37:26
41
godspower3056
God’spee :
Mozkoh Wetin dey happened 😂😂😂😂
2024-10-28 21:46:54
31
survival5684
💨💨VR❌❌ :
when i dey Jss1 my senior way dey SSS3 give me 10 naira say make I go buy moi moi 300, Groundnut 100, 2 pure water and 1 fanta say make I bring change of 200 come 😂 na my Cousin save me that day 😂
2024-10-26 08:31:11
8
emmyfund4
Big Emmy :
But Wetin Judas wan buy wey make am sell Jesus
2024-10-27 07:31:34
2
nwagu33
Divine :
😂😂😂😂 When i was small one of my uncle use to do that to me, he draw his own on the floor and said i should push it to the house
2024-10-25 09:52:54
18
To see more videos from user @felixedit002, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About