If to say wizkid calm down Davido for teach am song
2024-10-30 16:00:55
3021
༄𝓢𝓞𝓯𝓣✰𝓑𝓞𝓨😈🥀🥹 :
Any Davido fans here ????👋💀💪
2024-10-30 16:00:44
2020
𝐋 ᥫ᭡ :
Na wizkid drop single but na Davido unreleased dey trend 😂🥰
2024-10-30 15:54:42
1137
Sexy❤️Aduke🌺🌷Melanin :
Nah tiktok davido Dey use promote him song now 😭😭
2024-10-30 20:54:16
357
Grace 🎀♡💝 :
Who else is coming from peller story 😂
2024-10-30 17:29:51
3790
上帝的禮物🥷🥷 :
Many of una no like as DAVIDO de play cuz una PAPA no sabi play with una and e de pain una
2024-10-31 05:58:05
282
femaletattooartistakure :
Una just Dey shout Davido na TikToker for him to be dancing with Tiktokers doesn’t make him a TikToker he’s just someone that his lyf is so simple and he jokes a lot and help people to become great
2024-10-30 21:27:08
393
SURULERE CELEB🦍✨🥂🖤 :
Even if Davido enter studio without dropping any song I will still download his footsteps
001 for life
2024-10-30 15:46:33
1165
Júlia Laura :
davido na lowkey tiktoker
2024-10-30 15:38:06
344
user35186415447 :
Na why we dey call am Tiktoker 😂🦅❤️👑
2024-10-30 16:09:05
119
𝕀𝔹𝕀ℕ𝔸𝔹𝕆 :
Omor Davido no just get sense 💔 FC forever 🦅😮💨
2024-10-30 20:25:29
344
Laura sloanne :
The way davido de carry everybody alone ehh
man is too good 🥰
2024-10-30 15:40:06
1439
⃟ :
Davido fans day suffer lowkey ajeh
2024-10-30 16:42:49
439
wetaluhenry :
Davido fans go done tire to dey defend am😩
2024-10-30 19:29:55
103
Talk2Saddo$ :
This 003 know get level again oo see😂😂
2024-10-30 19:33:50
53
idbecky :
Jesus a whole davido Dey line with Tiktokers Dey do video 😭😭😭😭where he stezz Dey as the 001 🥺biggest artist 🥺
2024-10-30 16:32:59
72
𓋹 ⩜⃝ↁI Ᏻ UƝ𓃶🪞 :
7:00 pm dun nack oooo😩😂
2024-10-30 18:00:47
301
Presh💕🌷 :
I be 30BG but Davido need Wizkid to revive him career. If not we go leave him music for him and his family member 😂😭
2024-10-30 15:52:50
103
Freestyle dancer|lash tech 📍 :
you all are behaving like davido don't have a life outside being a celebrity, this is just a boss being cool with his dancers. omo you all should grow up for once
2024-10-30 19:14:35
565
𝑻𝒆𝒆𝒋𝒂𝒚 ✨🪩 {Tosan} :
E no go better for Wizkid
2024-10-30 15:46:23
171
⃟ :
My favorite TikToker 😭🤣
2024-10-30 15:42:00
136
To see more videos from user @davido, please go to the Tikwm
homepage.