@yankirichie0: @Aybtc @David_¥ @Abba Chase❤️💀❤️

🪙уαηкι 🇺🇸 яι¢нιє🥀⚡️
🪙уαηкι 🇺🇸 яι¢нιє🥀⚡️
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 02 November 2024 01:54:27 GMT
305723
47655
730
3867

Music

Download

Comments

big_richie_12
Richie Musk🚀🤍 :
That quote na for dating boys 😌😌 go front
2024-11-02 06:00:27
413
drey452732
DREY 💨🦅 :
I cashout $5m you Dey tell me say the money will finish dey play😂
2024-11-02 14:41:56
52
emmanuelbalogun12
emmanuelbalogun12 :
Now I no
2025-01-11 17:34:27
0
richmund_qiq
Richmund... :
Which money dey finish
2024-11-03 16:25:26
7
sancho8977_2
𝓢𝓐𝓝𝓒𝓗𝓞 美国 :
Funds way drop today go still drop tomorrow believe bro 😏🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️🧏🏾‍♂️
2024-11-02 09:49:56
93
jimmy_60
J I M B O B 🦦 :
You spend wisely or not money go still finish 😂
2024-11-02 09:40:54
225
ade_luv_0
𝐎̄𝐋𝐚 𝐘𝐞𝐦𝐢✝️ :
Assuming you sabi seriki you go get the believe say you will hot forever 😂
2024-11-02 04:02:37
28
voltage549
Volt@g£ :
Older taker with quote 5&6 😂
2024-11-03 15:13:44
22
30naira24
April_18💞💤💑 :
I see you at gaposa today
2025-01-11 22:19:16
0
bighush64
Hush :
① photo
2024-11-02 19:40:00
6
chapoo___richiee
C H A P O O 🖤 :
E get some kind money wey no Dey finish na because say we never see am Omoh. Na that kind money I Dey pray for 😓🤲
2024-11-02 06:49:47
16
bosun222
BOSUN❤️‍🩹🍀☘️🌚 :
Omo wetin drop last week just drop now oo 😂
2024-11-02 22:26:04
5
taylor001kinney12
Taylor kinney :
Funds way drop yesterday just drop this morning
2024-11-02 06:07:51
13
paidforever021
Imweird :
No be for lotto boys 😂
2024-11-02 14:04:48
12
sayheytokuti_musky
ℳ𝓊𝓈𝓀𝓎‍️🙂↔️ 𝕏🇺🇸🚀 :
Who spend wisely fit still go broke 💔😓
2024-11-02 16:39:00
5
lili345750
lili345750 :
Omo unlimited limit my bro 🥺😅
2024-11-02 08:26:55
1
jowizaza65
Zaza :
I swear bro
2024-11-02 13:42:36
2
chi_der_a_1
👨🏾‍🦯🀄️ :
Even if u spend wisely e go still finish 😂
2024-11-02 10:17:22
8
gbayankeegbe
GBA YANKEE GBE 🇺🇸🪙 :
But Bro Just One Thing I Wanna Let You Know Some People Money No Dey Ever Finished 🥺
2024-11-03 23:21:20
4
oluwafavouriteson1
Living Life 🦅💨❤️🧌🐺 :
And funds wey drop 2moro fit change the whole story
2024-11-03 19:55:34
6
no1cookies
Cxxkiẽs🫤 :
As funds way drop today he fit be x2 way go drop tomorrow
2024-11-02 13:46:14
3
youngtizzy4pf
YOUNG TIZZY 4PF🙂🌟 :
Abeg who get cashapp tag?
2024-11-03 20:18:41
1
all_thanks_to_australia
Australia Beast 🦅🌟 :
But Customers wey drop for me today go still drop for me tomorrow ajeh....
2024-11-02 11:03:27
3
only_one_expensive001
only_one_expensive001 :
Bro retains bro retain na so 20m take finish l😌😏😬
2024-11-02 13:16:02
6
splendidguy52
Splendid guy🩶✝️ :
No be you talk person fit get all the days of his life
2024-11-02 03:18:59
25
To see more videos from user @yankirichie0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About