before you give me Ivana or money give me davido because na e the give me joy
2025-10-29 01:10:12
1
Zion Joe905 :
If na some of una their papa get the kind money this guy papa get, I swear una no fit dey stress like this dey sweat to entertain people. That’s why i respect Davido a lot
2024-11-08 14:08:35
1018
Preciousedem409 :
I swear I too love Davido 🥰 he loves everyone and has zero pride 🥰❤
2025-10-28 05:51:41
2
Bello Ibrahim :
001, the biggest ♥️♥️♥️♥️♥
2025-09-22 18:26:30
0
OluwaGold :
if to say this guy calm down WizKid for teach am work
2024-11-08 14:45:32
10
EMEKA 🇳🇬 :
Grammy no hard to win na 001 dey fear baby oil 😂😂
2024-11-08 22:03:12
78
️ :
He looks stressed 🥺 dem wan wound my baby 😭💔
2024-11-08 16:40:00
100
FaVe🫶❤️🫶💐 :
Omo I don't no how to express my love for Davido 😭😭🥺
see anything you do just no I love u 001🥰🫂 we die here
2025-10-28 08:57:53
2
Davidosidechick001 🇧🇪 :
he smile de burst my brain 🥺😩❤️💞
2024-11-08 13:39:14
67
Chidera🖤 :
See as this man fresh🥺
2024-11-08 11:30:18
150
꧁WURA ꧂🧿❤️🩹 :
I fit die for he matter🥰🥰
2024-11-08 23:09:11
9
Justixx715💥💨 :
His smile alone can solve Nigeria problem
2024-12-02 16:08:26
1
Lucky.Aka Majority :
see as I dey smile anyhow ...see face and skin..chaii my Davido too fine abeg ..
2024-11-10 18:48:30
6
Taz Azzy :
What’s the title of the song
2025-04-16 12:04:17
0
mayor caleb :
See as man fine pass woman
2024-11-11 00:51:24
1
Germain acteurs :
le titre de la chanson svp
2024-11-08 17:31:13
12
jakwfinanse_pola :
God see the way person pinkin fresh 😳🥰
2024-11-08 12:34:41
26
@jenny love :
God see smile 😊 am in love OBO
2024-11-08 21:08:42
6
𝘖𝘭𝘢𝘑𝘶𝘮𝘰𝘬𝘦🤎 :
Am I the only one smiling 😂
2024-11-09 02:15:06
3
Batho china 🇨🇳…Last-born💃💦 :
You too good abeg … biggest bird 🦅 ❤️
2024-11-08 14:36:36
17
Pretty Tiyan✨🌸😇 :
Na u know why u nor like dis happy soul oo 🥺Proudly 30bg 🥰🥰
2024-11-08 12:26:17
32
Hyper_milli♌️💫🙌🦁 :
man too nice🥰 freshido Republic 🥰
2024-11-08 14:39:30
3
To see more videos from user @eventbuzz.gh, please go to the Tikwm
homepage.