if you don chop heart break 💔 this year gather here
2024-11-16 12:48:40
3774
🍭Thick suk-ses 💦 🍯 :
If you don’t see breakfast as anything again gather here 😂😂
2024-11-17 16:52:50
1370
ekua beauty213 :
ohrrr stop crying
2025-03-14 18:08:16
1
AFROGODESS🙂↔️💚🥷 :
How far you cook?
2024-11-16 09:22:04
3079
Babes with the curves :
I like as this heartbreak reach all of us😂😂
2024-11-16 06:58:50
1045
Sh£"S~ D!r€ll£ 💋 :
No Matter how i love a man i wont cry for a man... never... I'm heartl£ss first of all😂😂..me shed tears no naa😂
2024-11-16 11:36:05
271
Ego 🇺🇸🇮🇹 :
E no go better for precious 😡😡
2024-11-16 22:55:53
712
. :
Every time love love……don’t you like jellof rice?😂😂😂😂😂
2024-11-16 06:52:00
293
🥹🥹Oma🌺bella🥹🥹 :
Who is the person
2025-06-25 18:49:16
2
Jordan Norris inbox :
Phone fully charged
Data 2.5GB
4k dey Opay
Light dey
Yesterday rice still remain
Everywhere good 😊 😩
2024-11-16 19:05:24
537
Nick CJ 🖤♾️ :
how una the take cry for man sef 😂, me na stone oo 🤣
2024-11-16 08:11:14
165
𝔼𝕞𝕞🅰️𝕟𝕦𝕖𝕝🧃🖤 :
Shey no be Emmanuel cause am
2024-11-17 09:19:48
407
Ri💞Ri💞 :
I never see love when go make me cry😂
2024-11-15 23:16:22
37
Oma🥰😊❤️ :
Shey nah only me neva experience heartbreak before 🤔
2024-11-16 18:15:26
64
Focus :
E no go better 4 Ghana 🇬🇭
2024-11-15 23:09:35
113
ODOGWU👑 :
How una take Dey cry Dey video una self
2024-11-16 13:29:33
82
✨Sonia Oma🦋 :
Hmm Tom boy day love man? 😳😳
2024-11-16 00:06:56
41
God pls send me helper😭🙏 :
Come make we dey go dance rehearsal oh🚶🏻♀️
2024-11-16 13:28:51
248
favourunisexsalon34 :
person day collect preek una day talk say she day cry 😁😅
2024-11-16 18:15:38
115
adamamsami :
Ashawo de love ne
2025-03-25 00:59:11
0
CHUKWUEBUKA :
How una the take video una self’s the cry
2024-11-16 13:32:54
46
Pretty Fave ❤🦅 :
so u been dey inlove sef 😂😂
2024-11-15 23:14:46
210
LŒ😔Ɲ😋👌R̃🖤🖤🖤😌 :
is so painful 😖😖😖
I cry 😢😢 everyday of my life 🥺🥺
I can't stop thinking about him
he just broke up with me for no reason 😥😥😥
after all we shared 😭😭🫂
I no go ever love again never 😥😥😥
2024-11-16 18:09:34
34
biglorenzo0 :
If 1k no small send aza
2024-11-17 00:30:36
13
To see more videos from user @afroblueries, please go to the Tikwm
homepage.