Nigeria don’t know the value of this guy called Wizkid ❤️🦅
2024-11-22 21:00:15
136
IYANU🖤🙃💕 :
So nobody fit catch davido for me 😏
2024-11-22 18:40:41
124
udechukwuogbonnay :
babe i dey feel you night and day and that's why I followed you so no regrets 1 LOVE
2025-01-14 17:59:57
0
Onosbanky🦍 :
Person go enter studio de drop burial🪦song 😹🦅
2024-11-22 21:46:55
3
mikness7 :
One day una go tell midwiz truth 😅
2024-11-22 18:20:32
2
yankessgucci1 :
😂😂😂wizkid dey suffer in fans wetin b dis
2024-11-22 19:54:32
4
𝕏 :
Davido and him fans go think say today na Christmas 🎅 😂😅🥺
2024-11-22 18:15:18
25
No Caller ID :
Maturity is realizing and finally accepting that wizkid is the greatest living afrobeat artist of all time
2024-11-22 20:57:35
40
Muhammed Basheer :
proudly FC 🦅💚
2024-12-23 16:52:35
0
Hangout bhoy 🌎🥶❤️ :
The song just dey ring for my head every minute ❤️❤️🥰 big wiz
2024-11-23 13:14:22
2
akolad_ :
This is full vibe💯🕺
2024-11-24 04:41:58
6
boiwes101 :
No be now them go know say the music sweet 🥰
2024-11-23 17:33:55
1
THE BOLAJI :
Everytime i listen to every tracks they become new again like wetin popsy put for him stew because i don get jedi jedi ooo
2024-11-23 19:18:45
5
I'm Sofia ❤️🦅 :
Tell me why' you No go love @wizkidayo Dareal 💕
2024-11-23 06:09:21
4
klevinz0 :
This songs sha 🥰 my best
2024-11-22 22:27:26
1
Powersart :
my dad told me about fela kuti . i will tell mi children about wizkid 😊
2024-11-25 11:36:42
2
🌸E⭐️ :
One thing be say all dis people wey Dey talk say this album no sweet see ehhhn music no be abt noise Abi beat dem no Dey listen to lyrics and the thing Dey always vex me
2024-11-23 18:01:25
8
Robinson :
In this wizkid album, wizkid made a very good use of instruments. The guy is a legend
2024-11-24 08:51:25
8
Wizkid🖤🦅 :
Fc only 🖤🦅
2024-11-22 18:14:32
9
Model Showker :
G.O.A.T #MORAYO is greatest of all time 🔥 🔥 🔥
2024-11-22 18:16:09
15
Opeyemi🤍 :
Goosebumps all over my body
this man too good Abeg 🔥❤️🦅
2024-11-22 18:48:31
6
cha rles :
This album is perfectly arranged it started with Troubled mind and end with Pray 🙏 wiz is a genius ✍️🦅
2024-11-23 05:06:38
2
sammy😎 :
FC don close for the year all 30gb should wait till next year
2024-11-22 18:37:39
4
Akeem :
Pray with Time nd Lose ur Trouble Mind for Karamo cus Soji fit Bend ur believe then dance to Break Down into Piece of my heart (MORAYO) 🦅🖤🗣️🔊🔥
2024-11-23 09:44:11
5
…C H I S O M🏄🏻♂️💕 :
Omo I don admit this guyy good 30BG stop the hate abeg appreciate it one love 🦅❤️
2024-11-23 10:47:14
2
To see more videos from user @dareal_bl, please go to the Tikwm
homepage.