All of una don Dey talk na my mama go choose wife for me , for marriage wey many no dey last smh 😂the shege most Dey see self 😂
2024-11-29 10:25:27
5
fola_P :
Men Dey go through a lot oo hmm I’ll cherish mine till I die 🥺
2024-11-28 23:47:36
22
nellysure :
i need a friend 😒😒
2024-11-29 08:44:33
4
arinzedavid5 :
I don wash hand comot for anything called serious relationship
2024-11-28 20:15:22
34
🚀SAMARITAN🚀 :
😂😂😂 una see me comment anything !?
2024-12-13 18:04:45
1
김 윌리엄스 :
Na so one wen i say okay make i still try relationship...this girl be posting everyday on her WhatsApp status keeping streaks with different guys...I just laugh
2024-11-28 15:56:40
16
Henry :
relationship be like Bluetooth once u go far from dere another person go connect
2024-11-28 19:12:41
10
Richard Godfray :
hustle to give your self a good life and also your family mama really needs it
2024-11-28 15:03:15
37
DFW__$__🅾🅵🅵🅸🆇🅸🅰🅻 :
tiktok don open my eyes
thank you lord 🥺
2024-11-28 15:05:04
29
Mighty thunder :
Them go dey do baddies we go dey look them dey laugh 😀😀 😀 when is time for marriage na our mama and family members go choose wife for us 😀😀
2024-11-28 20:57:50
21
Sir__Mide :
People wey dey relationship una eyes dey see o 😂😂😂😂
2024-11-28 11:34:18
33
Gt Akon 👽 :
Omo person even de fear now to get babe😞🤦♂️
2024-11-29 07:27:28
7
Sam_mie :
As tinibu enter everybody eyes just Dey clear 😁
2024-11-28 16:42:27
21
hartloiyp0l :
The best version of my life. Nah who get money they enter relationships for Nigeria
2024-11-29 13:29:12
4
Derrick Henry :
Screenshot wey don dey my phone ehnn
2024-12-02 01:26:43
5
🦅🦅 :
Yyy that girl go dey do like that 😂😂😂
2024-11-29 15:08:21
5
IOnly Trust the bank & God :
Real life 💯
2024-11-28 19:03:55
1
richshow97 :
For me to fall in love with Nigeria 🇳🇬 or Ghana 🇬🇭 girl I will marry California woman way day 50 years up ahje
2024-11-28 18:30:00
9
Merry_conceptz 📸 :
Omo TikTok go just make person Dey see woman as loss the more
2024-11-28 20:10:12
21
To see more videos from user @don_chi_chi_of_dubai, please go to the Tikwm
homepage.