I came back from work and met Jehovah witness people knocking on my door, I join them dey knock, we knock tire till all of us go 😂😂🤣
2024-12-09 11:48:35
669
jackpot :
why are they afraid of Jehovah witness?
2024-12-09 07:36:39
60
faith Michael :
wahala everywhere
2024-12-12 05:47:05
2
CHIMAOBI NWOKE :
see people they want save from God's wrath.... see as them dey run from good news like say na bad news they want hear
2025-09-11 16:18:12
1
Trust Agbene :
jw 4 life
2024-12-09 14:38:17
19
Busy_Introvert :
e no go better for dem.
I lose 5yrs relationship cos of them.
the father no gree make I marry em daughter say na till I join their religion.
I'm missing Aby.😭
2024-12-09 11:09:25
13
Ukein.c backup :
What are you running
2025-08-10 11:35:40
0
ParfaitInOwerri.ng✅ :
I no Dey see them again 😂😂😂
2024-12-09 20:51:22
4
Life of Grace :
the one that came to visit me in my flat can testify of my gbola till today 😂
2024-12-11 08:33:12
5
Daboso John :
Run😂😂😂😂
2025-09-12 01:24:05
0
user7397490833055 :
una go look for them one day una nogo see them again
2024-12-10 17:04:10
17
blessingchinaza75 :
does this happen or just fiction😂
2024-12-10 21:53:52
2
Abuchi :
Know one notice say today nah my birthday
2024-12-09 09:54:52
80
decency :
na so I tell them nobody dey house, they were like u nko, I tell them I no dey too 😂😂😂
2024-12-09 16:47:26
73
johnmuch :
u will regret One day okay
2024-12-09 15:40:09
3
Jforgudlife :
I no dey run ooo
i dey give them 10 minutes of my time 💯💯
but en no dey pass 10 minutes
2024-12-09 14:07:17
15
casper the ghost :
whats is Jehovah witness
2024-12-09 21:18:40
4
Michael Sesay :
This guy 😂
2024-12-08 18:58:31
2
Jøāñ🦋🦋 :
Not me being a JW and still laughing out loud. 😂😂
2024-12-10 15:26:29
11
Favour :
No do mistake drag matter with dem cuz u no go ever win dem
2024-12-09 16:23:30
5
elsa p 💖 :
but Jehovah witness boys fine oooo
2025-08-21 13:52:34
2
Philip Rudi Ronato :
Omo the one wen go hide inside tire 😂😂😂
2024-12-09 10:52:32
3
Cres Baking and Events :
is not funny abeg
2024-12-09 15:15:12
2
sergioDaytrader :
if u like u run from them, God know say they hv don their part, Na Work wen God command them to do.
2024-12-10 08:53:54
16
TemmyBankky :
it pain me alot they will see u that u are busy
and they will still be preaching and they don't use to pray
2024-12-09 12:23:50
2
To see more videos from user @ad_nation66, please go to the Tikwm
homepage.