practice makes perfect, una wey dey talk say na files try playing codm everyday for 30days
2025-01-12 23:13:23
0
𝓔𝓿𝓲 :
Ehh say na dey tap small small na😂😂
2025-01-13 00:17:33
0
10MS_CODM 🗿 :
My own by no Dey tap like this oo😂😂
2024-12-13 10:47:30
55
C h a s e :
You go confess one day
2024-12-13 10:52:01
331
MONA :
Power tapper 😂😂😂
2024-12-13 14:03:33
146
Calligram :
y'all are wondering why CHAPO is this good it's because he is using an iPad with good connection with good food in his stomach and playing under ac unlike us😞😪
2024-12-17 13:38:48
13
️ 𝑭𝒆𝒓𝒂𝒏𝒎𝒊🏜️ :
Chop the game nah 😭
2024-12-13 10:53:54
2
S A M M Y 🌴🫧❤️ :
Hand no dey pain you
2024-12-13 12:48:56
3
DamGT😎 :
How person go day do wall slide Dey reload BY💔 All Good 😪
2024-12-13 17:19:45
0
Leocodm :
Op I did 26 only shotgun too🔥🔥
2024-12-13 11:42:07
45
✞✞Ř¥ØỮ_Ŧ€ҜΔŞĦƗ✞✞ :
See PDF 😭🙏
2024-12-13 10:46:00
8
💔 :
this community will all look unto chapo 🙌
2024-12-13 10:46:53
7
Maestro17>> 🪄🃏🫥🧞♂️❤️ :
I learn something from your tap and it help me I don dey sabi use am
2025-01-20 12:28:05
1
Francis :
I dey the live😭😂
2024-12-13 17:45:08
0
Vertical :
I no just know who good pass between chapo and Lex 🤔🤔🤔🤔
2024-12-14 13:03:40
2
𓆉 :
But wait your bullet nor Dey finish 😔
2024-12-14 16:22:20
0
Xho🤾🏻♂️🃏🩷 :
Alhaji Hakeem
2024-12-14 01:23:04
0
Sucray is introvert ♎️✡️ :
Chapo don Dey smoke 😂😂
2024-12-13 11:01:21
5
Jesse yakubu :
why reaper and chapo go de thesame team 😂😭💔
2024-12-13 12:42:30
0
ALPHA :
Kingnee just Dey collect taps anyhow
2024-12-13 12:17:28
9
M_oses✝️ :
I go learn this short gun no worry
2024-12-13 16:01:37
0
Favy🕷 :
Chapo share files 😭🔥🔥
2024-12-13 16:20:54
1
To see more videos from user @cut1elchapo, please go to the Tikwm
homepage.