@nyscband_ondo: Thank God it’s Friday: From rehearsal to spotlight! Watch the NYSC Band Ondo's incredible journey from perfecting their craft to delivering a show-stopping performance of the quick match sequence “Mugode”! Our talented musicians have worked tirelessly to master their skills, and it's amazing to see their growth. From the rehearsal halls to the big stage, witness the transformation and dedication of our team! #NYSCBandOndo #RehearsalToPerformance #MarchingBand #NigerianYouthServiceCorps #NYSCLife #Music #Performance #OndoState #NYSCInspires #tgif
Na who NYSC never show shege still dey post the good side🥺 I don cry several times this week
2025-01-11 14:23:23
60
TEE’S💐💞 :
Me wey no Dey hear beat for ear I go forget say I Dey parade ground lol 😂
2025-01-31 19:35:38
0
stepdee :
Abeg wetin violin 🎻 dey find for parade?? 😳
2025-02-13 18:31:44
0
rhesa :
the northerner in me just dey hear kauna allah agaremu mungode hallelujah
2025-01-11 14:28:57
42
Cee_Em :
Wait oo,, we no dey upgrade things for this country. This Drumline wey we dey use for National Anthem since when I dey Primary school, na em dey still dey play till today. Chai
2025-01-11 14:02:32
0
SEAMSBYGRACY🌸||BUBU VENDOR :
na band i go join...but make my callup number come out first nowww😭😭😭
2025-01-11 10:38:17
41
olaleyeoluwasegun7 :
Sweet to watch🥰, but wait.....the guy with violin....what's his mission???😂😂😂
2025-01-27 17:27:58
0
Sir Flexy :
looking forward to joining the band cone next batch.
2025-02-26 14:13:51
1
TEE’S💐💞 :
Na dance I go just Dey dance
2025-01-31 19:35:07
0
Dee✨🥰vine💫🍷 :
It been long since I drum last and I don't know if I can still drum perfectly well so when I go to camp will they teach us?
2025-01-23 22:07:26
1
TifeB :
I was in Nysc band too in Ondo state during my service year… during that time we normally go back to ikare akoko to train the upcoming ones… it was fun 🤩
2025-01-11 14:36:20
4
ifekitan.design :
Jordan don go change the intro of this song 😏
2025-01-10 18:39:57
1
lady_bb0 :
Abeg shay I fit join band still join quater guard😭😂
2025-01-11 11:59:58
5
debbie💋 :
Na this band I go join or red cross 🫣but make call up letter come fess
2025-01-11 19:49:23
1
Sharon_pearl :
Omooo e be like say na band I go join ooo
2025-01-13 14:56:30
1
iamkemihan :
how can I join
I will love to join when I get camp
2025-01-11 15:49:50
2
Glory Eme :
so even under the sun I go dey drum if I eventually join band?
2025-01-11 18:50:30
1
KweenPeejay :
i recognized the place immediately, camped there April batch A2 2023 😍
2025-01-11 20:46:27
2
MOONWALKER :
Wait till dem post Ona go ifon😂😂💔💔
2025-01-12 00:16:28
1
Anita Joseph :
See my people
2025-02-04 12:33:01
0
yummycakesnmoreinibadan :
Is it necessary I know about band before I can join 🤲
2025-01-11 14:55:59
2
Sucrée Bakes N Foods😋 :
This is batch c stream 1 2024❤️
2025-01-11 16:09:15
1
Winniespecial 💙💙 :
Where I camped 🥰🥰
2025-01-11 12:18:08
1
Mercy🦋♥️ :
The big tenor drummer🥰… forever a tenor drummer 😍🥰✌️
2025-01-11 15:34:38
1
user5575341920620 :
is not like that this song be
2025-01-13 14:09:02
0
To see more videos from user @nyscband_ondo, please go to the Tikwm
homepage.