This one wey dey swim inside ego... Ubi Franklin still run you street🤣😁
2025-01-15 18:06:48
1
XQLUSIVE👕👖 :
spyro always has ego i dont like but u see that ubi franklin, na real werey, dont know why davido is keeping such people around
2025-01-15 08:36:47
76
Sam jnr :
Make una they play full video. Anything to make davido look bad mtchww.. iyanya is having a bday party and davido is supposed to pay for artist performance How? Spyro got played
2025-01-15 10:39:41
1
. :
Mass following peace out
2025-01-15 10:24:15
0
reign :
If Spyro charges 20m how much Big 4 go charge?
2025-01-15 09:19:52
4
Oluwafemi :
Una think say 20m na big money for music industry 🤣🤣...
2025-01-15 15:49:39
2
Nero :
Why Ubi and Davido like to they scam people
2025-01-15 09:03:34
21
Accura8 :
All shouting 20m, you don’t know how much this dude charges. Even portable dey charge 10m, is portable and Sypro are on same level.
2025-01-15 09:29:36
14
BigVix👷♂️🏤🏢🏣 :
this guy too get pride,😒
2025-01-15 08:47:12
15
-Osax :
😅20m how much be shalli?
2025-01-15 11:23:52
0
Pocho of Benue :
Small children on this comment section think say 20m na still big money
2025-01-15 10:55:14
21
Knight :
Why you go after you hear say David go give you 5k? 🤣😂. You don't charge 20million bro.
2025-01-15 10:40:10
6
Bobby Flaminii :
20mill, wetin e wan sing????🤣🤣🤣
2025-01-15 09:39:09
1
richest_obi :
Who is Spyro calling David 😏
2025-01-15 10:58:05
1
nellykor11 :
E pay me make i give fela2 baba ogba 20m😅 wtin this one dn sing
2025-01-15 11:08:42
2
MALIK🤎 :
If Spyro dey collect 20m me wey no dey sing fit dey collect 50m
2025-01-15 23:10:02
0
Hype_chief_Royalty :
Una dey talk anyhow oh wic one be how many songs him get? Una know how much to promote music until he blow up?
2025-01-15 10:33:07
1
True Believer📿🤲🏼🕋 :
Make una Dey post full video na
2025-01-15 10:59:02
0
Keanu reeves :
did you agree to pay 10% for the car yes or no?
2025-01-15 16:37:22
0
To see more videos from user @onejoblessboy, please go to the Tikwm
homepage.