See this guy go just de embarrass people online nor carry ur prank near me if not he nor go funny😏😒😏
2025-01-20 12:59:24
28
Marcus Melodic | ᴇɢʜᴏꜱᴀ :
See fine boy
2025-10-31 10:59:08
0
unkwna :
Nigerian army hahagafahaga
2025-10-31 02:22:32
0
rahmastar2 :
Oga if you come US every body dey wear soldier clothe ooo
2025-01-20 15:21:51
14
Yusuf Muhammad Hadeja :
very nice soja that is true life sometimes you have seen young boys are dressing like that so eny time if a military Man seen it please collect the uniform please and please my officer thanks for your
2025-01-27 21:28:22
0
teddy_gds :
Omoh this prank no fit do me emi uzain bolt 😹
2025-01-18 19:43:29
24
ƁİĞ_ŘİĈĤİÊ :
that boy slippers disappoint am oo😁
2025-01-19 15:14:05
37
Focus Johnson :
😂
2025-10-28 08:11:37
0
BIGGIE🥷 :
We no really send you for here ooo😹
2025-01-19 10:42:45
10
️ :
Oga all this thing no funny
2025-01-19 10:17:03
19
Abdulai Saibu :
Good bless you for your manners brother ❤️❤️❤️
2025-01-22 15:13:46
17
Bismark G. Tamakloe :
Good 😂🤣
2025-03-02 13:37:45
0
ᴼⁿᵉ Bullet 💀 :
Correct
2025-04-08 13:21:21
1
OFFICEIYKE :
please boss man abeg come to abia state I love all ur video
2025-02-22 13:55:39
1
CHIDIMMA UDEH :
ago you be good man
2025-01-21 11:12:02
1
azubilajennifer73 :
nice one
2025-02-07 00:06:30
1
young money :
japaa omo
2025-02-06 23:40:08
0
real green eyes 👀 :
awww this boy had a nervous laugh I felt sorry for him .. 🙏
2025-02-24 13:54:50
0
TAIWO👗CUT✂️AND🧵SEW :
God blessed you
2025-01-19 14:33:44
1
Wireless connection :
u do well sir god bless for normal things
2025-01-20 10:02:40
1
Annorbah George :
master why what's this camouflage got to do with Nigerian soldiers uniform, pls stop that, come to Ghana ,a lot camouflage the youth are wearing
2025-02-25 15:26:52
0
Realest :
Soldier: U like am Abi u no like am. The guy: anyhow 😂😂
2025-01-19 11:47:49
6
ALIBOY 1887 :
bring those character come where I dey wether you nor go collect something
2025-01-19 08:02:54
4
OLA SPENCER 1 :
good ❤
2025-09-30 08:11:51
0
To see more videos from user @tope_okiki, please go to the Tikwm
homepage.