@brandoff___: 😭😹 #brandoff___ #foryou

B R A N D O F F🥷💕🧃
B R A N D O F F🥷💕🧃
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 27 January 2025 15:55:26 GMT
271763
22368
284
11547

Music

Download

Comments

bignaz_dgaf
𝐍𝐚𝐳𝐚🐾 :
My understanding babe don Dey call me bro
2025-01-28 10:58:11
231
vicki.316
Viçtöř-Rebørñ💫♻️ :
Them don even collect my own sef 💔
2025-01-28 08:23:32
66
jamessg67
james sg🔫 :
Them don even collect my own sef 💔😭
2025-02-22 04:37:33
0
thelma_officialx
Thelma💋🫢 :
Why can’t you sell your chandelier? 🥺 Nd give her money
2025-01-28 20:52:01
33
lamzy3
️ :
E reach one stage nah me leave her by myself cause I don know say she go later show pattern and nah that one go pain me pass so I just let her go
2025-01-28 21:32:35
17
ydkjokesoft2
OPE🙂↔️ 💞 :
I sef ue don do na
2025-01-31 17:56:02
0
merc_terror
TÊRRØR-TK :
girl don dey call me bro😪
2025-02-24 23:58:58
1
imnotyoureje5
Makaveli copysyd🥷 :
😂😂 body go rest
2025-03-26 04:09:34
0
queen_dija324
Queen Dija👑💎💕 :
but am not going anywhere nah😤
2025-01-27 16:00:39
0
oshea315
oshea :
My babe leave me since 6 pm without telling me where she was going for her room , now it’s almost 10pm Abeg wetin e mean 😭💔
2025-01-29 20:25:33
0
mrdemon267
MR DEMON🪪💀☠️🗡️ :
una dey see my name bah?🥺🥺😐😐😐
2025-01-28 22:10:48
13
bellakebi
pere_kebi :
My boyfriend Dey this table but guess what I will marry for love.
2025-01-28 17:17:29
17
adedamola_017
ADEDAMOLA 🦇💚 :
Me Ino wan talk sorry I Kuku just leave, money is love 😂
2025-01-28 13:42:31
3
adefemi245
♒️🧌 :
Abi dem don collect am sef .. she just still Dey with hope.. 😩😂
2025-01-28 12:35:19
7
iamdemosky
Holuwadumininu 😻👻 :
My babe don Dey call me brr already
2025-01-28 16:36:50
3
horlarrgold
. :
And her talking stage go don dey show workings now it go don sweet pass all we had 💀
2025-01-29 09:22:11
5
marywerner2
Mary Werner :
Sell your phone naw
2025-02-26 11:14:28
0
zainabxx64
Z🖤 :
He sent me thissss😭😂
2025-02-01 18:25:00
0
mrval_od
VALENTINE🛡️ :
matters arising..
2025-01-28 22:39:17
3
celebritylamba01
BigLamba :
😂😂😂😂me i dey wait for dancing competition to win my babe oh
2025-02-14 16:09:24
2
maduprince6
@ :
Even me sef dey pity the girl coz if na me be she, I for don leave me since 😂😂😂
2025-03-10 19:39:56
0
0918.t
0918 :
I just dey apologize like fool🤧🥺
2025-02-02 09:45:17
0
uzucynthia
💙Cyndy🦋 :
I for send give am but e get angry issue 😂💀
2025-02-05 17:17:26
0
_only1.jhay
BIG jOE 🧸 :
Them don collect am😂
2025-01-29 06:54:36
1
michaelsneh0
Michael❤️🫂 :
I Dey feel am already 😩
2025-01-28 09:59:14
19
To see more videos from user @brandoff___, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About