Nah watin i dey do oo but almost everybody Wey I sabi don fight me because i dey say my mind 😊
2025-01-30 04:10:20
4965
✞☠︎Sq☠︎✞®🧃 :
Nah una go still talk say make we talk less 🥺
2025-01-29 22:33:22
1022
JOHN :
DO YOU LOVE GOD??
2025-01-30 08:33:24
400
KING🥇👑 :
Bro you don de talk of point o,so ur parents or helpers go do something then you will say what on ur mind without caring what they will think??
2025-01-29 18:19:34
313
🐈⬛ ADRIAN 🐈⬛ :
bro you've helped me a lot ❤️
2025-01-29 19:11:49
731
𝔹𝕆𝕆 𝕆ℕ 𝕀ℂ𝔼 🧊❄️ :
You nor wan like my comment Abii, 😂your phone go spoil🫵😂🤣
2025-01-31 12:17:40
474
Samskid 💀 :
This Andřew tate you just call now, I ajeh, i don follow you 💪🏻
2025-02-04 03:38:54
514
Khenny👑 :
Please post this video on TikTok
2025-01-30 05:55:12
104
kelvyyn :
As a guy,why u no dey follow this guy 😏
2025-01-29 22:17:16
323
ASAKE MONEY :
Sorry to those who will skip.. 😌 your mom shall enjoy the fruit of her labour
2025-02-05 21:24:11
40
K⚠️RO :
Be yourself, don’t please others to displease yourself 💯
2025-01-30 15:50:18
89
smurkio👽 :
Na this fear of speaking my mind kill my 4yrs relationship
2025-01-30 10:07:07
137
kuwait money :
You fit still speak your mind make you nor still Dey wise 😁
2025-01-29 23:40:10
62
Queen Odido :
Anybody way no like VDM no like truth 📌
2025-01-31 10:54:03
19
John Ethan Blake :
Omo bro e get person wey I dey stay wit ehn I no lyk dey wey en dey behave but me na quiet but I no no hw to follow am talk bro put me thru 🙏 ...
2025-01-29 23:10:31
14
Scaffy :
I feel like no be everywhere and everytime u gats dey speak ur mind. else u no fit live long lol. most importantly, we are in a country where speaking confidently is seen as been proud…
2025-02-17 02:28:02
9
Johnson Singh :
I dey always talk out my mind and it make me now no get friends
2025-01-30 06:49:16
21
Jxshwrld🧠 :
Emotional intelligence is also knowing that you don’t need to necessarily say what’s on your mind at certain times no matter how true or correct it might be
2025-02-11 14:05:44
36
Adamskun334k :
You need to drop video every day
2025-01-30 00:47:26
53
SapsDaBadGuy :
I started doing this when I turned 20, trust me people started behaving themselves around me
2025-01-30 04:18:41
61
️Gdsn.exe :
You get religion ?
2025-01-29 22:37:48
27
Hacmorrison :
Exactly
2025-02-11 05:46:01
9
Ephraim Blessedhands :
Bro keep preaching or do you need a microphone??
2025-01-29 22:38:45
22
ABRAKA BOY :
See how successful people Dey like my comments
2025-02-01 13:55:59
114
Jex😋 :
Talk ur mind!!!🙂
2025-01-30 05:14:37
17
To see more videos from user @dreadheadmajik, please go to the Tikwm
homepage.