@themichaelog_: TEMS won her second Grammy award, wow!! Congrats Best African Music Performance winner - "Love Me JeJe"- TEMS! BIG WIN NIGERIA!! 🇳🇬🎖️❤️ Video also available on @joy❤️ #tems #grammy #grammys #2025 #foryou #fyp #foryoupage❤️❤️ #viral_video #trendingvideo #nigeriantiktok🇳🇬 #music #afrobeats
If it’s about music ayra starr is better than tems but I like tems , congratulations ❤️🎈
2025-02-03 08:01:29
45
precious wealth :
Tems congratulations 🎈🎉🎊🍾 dear more award 🥇 to come
2025-02-06 22:05:01
0
Trouble 👿 maker 🤪 :
Wetin this girl don sing sef wey make dem give am grammy
2025-02-03 07:58:29
57
Just chibuike 🤫 :
Grammy or no Grammy person wey sabi still sabi
2025-02-03 04:04:41
71
GREAT GUY 👨🏻 :
Make davido forget this Grammy things
2025-02-03 05:38:09
246
LINK ON MY BIO :
Y’all asking what is she singing lol. Tems sabi pass all of una favorite artists but una no ready to talk the truth…. Congratulations 🎉 🤭
2025-02-03 06:06:25
131
‘. :
Watin she they sing I no understand ☹️
2025-02-03 05:44:52
21
Ngama_Boy :
Ngama boy _Grammy ft tems🔥🔥🔥🔥🔥🔥
2025-02-04 18:57:31
0
Osas (edo odion) :
waiting the tems dey sing seff I no even get 1 of her songs on my Playlist
2025-02-03 09:18:59
25
🔞Ma Fo✨ :
My 001😭😭
2025-02-03 01:12:54
7
ICEB beautihairstylist :
Hmmmmm them don carry Grammy give wrong person
2025-02-03 04:34:15
7
~ :
why una dy do DAVIDO like this ☹️
2025-02-03 06:04:57
46
Sexxyworld🌎🥰 :
Grammy or no Grammy awards we luv u Davido it's good ur not going though any stress like how others are going just to get it we are proud of u🥰🤩
2025-02-03 06:15:41
26
𝐁!𝐆 𝐅𝐎𝐑𝐃 :
Wizkid would be proud of her.🙂↔️
2025-02-03 08:47:31
7
Lydia_koko :
Wertin this girl dy even dy sing she get voice but no na
2025-02-03 05:36:37
35
#$ense :
finally a Grammy she merited on her own work
2025-02-03 05:29:09
9
Rachy of good life🦋❤️ :
Davido sing Am unavailable Grammy respond we no Dey see u 😪😂😂
2025-02-03 08:51:36
21
laughingstock01_ :
Why everybody only Dey celebrates their mum what about fathers?
2025-02-03 05:54:29
10
July__22❤️🥰💎❤️ :
I be fc ooo but them do Davido dirty for this Grammy Wetin do holy ground wey Davido and Nicky Minaj since and even over dem all wey him sing sweet pass this love me jeje I swear 😒
2025-02-03 10:48:20
4
Victor Fx 🔕🔫 :
Her mama first davido touch Grammy
2025-02-03 08:44:06
24
Ehosa101 :
I do not think I have listened to any of Tems music since 2024😞😞😞 na davido award Tems collect so
2025-02-03 08:34:11
5
officialcree_ :
love How much she acknowledges God🙏
2025-02-03 06:40:56
6
Pretty's Diary✍️ :
Fc🦅🦅
2025-02-03 05:42:47
4
Alqosimy98 :
this one use askake wave right now to win Grammy its so funnyv
2025-02-03 07:29:30
0
To see more videos from user @themichaelog_, please go to the Tikwm
homepage.