Williams I think say I sabi chop o,I enter her page,I shock 😂😂😂
2025-07-24 09:36:06
0
Bad person 😈 :
She eat am ooh 12 eggs if that girl no drop that video I no sure if she go see husband oh
2025-02-07 11:28:12
0
Annabel💝🌹 :
make I no lie one certain time like dat I ate 15 eggs my mum boiled to use and make moi moi
one week straight she no give me food money to eat for school
2025-02-06 18:59:50
88
❤️🔥✨𝒢𝑅𝐸𝒜𝒯𝒩𝐸𝒮𝒮💝🌹 :
Williams y u harmonize that olololooo 😂😂😂
2025-02-06 20:25:51
7
Epie Eyong :
the girl too like chop
10eggs she even said it was for weight loss 3eggs corret😂
2025-02-09 19:50:55
0
SOPHIA🇺🇸 :
Does egg gives weight lost or weight gain??? Am confused
2025-02-09 11:56:19
0
Seh_nar✨🎀 :
Even me wey bi Ghanaian I can't eat 12 eggs at a go😭😭
2025-02-06 17:28:10
119
Clara💕🌸 :
I wan trend 😫😔
2025-02-06 17:25:36
36
yur_gurl_soso :
If Francisca mess ehn Jesus 😭😂😂
2025-02-06 17:58:07
397
yyds20250200040 :
She do am ooo😭😭😭
2025-02-06 21:16:28
2
Sunshine⭐️🦋🌺🌼🌹 :
Where can I find true love🥹😩
2025-02-06 19:21:48
5
ℜ𝔦𝔞 🌸 :
she do am 😅😅
2025-02-06 17:21:09
440
AN GE LA🌺 :
Na really wetin u wan do 😂😭
2025-02-06 17:12:25
694
𝑰𝒓𝒐🤍 :
She say na for her weight loss na 😩😂
2025-02-07 10:07:42
227
miss.dera4 :
Omor e shock me 😂 10 eggs 😭😭
2025-02-06 17:57:10
30
BL🖤CKO ☠️ :
Make she come eggxplain 🙏😭
2025-02-06 18:47:26
107
Tijesusam🤍 :
🤣🤣Weytin you wan do? That was the right question
2025-02-09 12:07:48
1
cynosure_bags on ig :
12 good eggs
2025-02-06 20:14:28
3
PRODIGY👑 :
willy allow the video finish na 😂😅
2025-02-06 17:46:46
9
SOSO🌸♍️ :
Shame wear me koi koi shoe😭😂😂😂😂
2025-02-08 20:56:44
3
To see more videos from user @_badboywilly, please go to the Tikwm
homepage.