People wey dey bear olamide are just reserved 😫 with the way she dey dance she just dey use one hand dey draw her top down🤌 I love the way she carry herself with poise and dignity
2025-02-20 02:57:06
79
Vikeey🎉🤭🦋💘 :
😂😂😂How him take know where nyash Dey😂😂😂
2025-02-20 11:38:41
38
_kyla✨💫 :
Seh tola no hear beat ni 😹😹
2025-02-19 21:23:40
44
𝔰 𝔞 𝔟 𝔞 𝔩 𝔦 🦅✈️ :
Nyash get magnet 🧲 😂😂
2025-03-16 11:52:54
0
Chizzy paula💙💙 :
Una wedding go hot
2025-02-20 17:03:33
8
🖤Zeenat🖤 :
Why is he dancing in capital letters
2025-02-19 17:54:47
2133
kayla🌸 ☾𖤓 :
Today is my birthday guys 😊
2025-02-22 01:38:14
30
sharondamzel🌹❤️🔥 :
What is tola doing 😂😂😂😂
2025-02-19 18:05:06
340
𖣂 :
Shey these ones no get problem for this life nii
2025-02-20 22:19:58
8
Olamilekan 🪫🔌 :
Who do this to me 😂
2025-05-15 08:58:01
0
_bubbles.001 :
wetin tola dey do😂😂😂
2025-02-20 10:48:38
3
🦄Nana🦋 Nhyirahba 🌺❤️ :
Tola dey another world🤣🤣
2025-02-20 12:56:32
9
Demon baby👿 :
Wuna and dance 🫲🏾……….🫱🏾
2025-02-20 00:56:03
3
mhiz innocent :
Who else focus on the lady only 😫😂😂😂
2025-02-20 10:05:25
881
Am Foreign :
single people how far 😂🤣
2025-03-17 17:17:33
0
Ayaade 🎀💕 :
Brother wa wetin you dey do 😂
2025-02-19 17:49:56
28
Jaywears.ng :
Olamide just Dey dance with steeze😩
2025-02-19 18:39:17
1028
H❤️O🌹P😍E💖💝 :
Make wunna do and marry Abeg😂
2025-02-19 20:01:40
17
Nwabungozichukwu 🌊 :
Tola you be Agba dancer
2025-02-19 18:01:43
1195
AP 🦁🦇🪔Richlove❤️🔥 :
dey play💯
2025-02-19 18:06:05
1
To see more videos from user @ocean_vibesss_, please go to the Tikwm
homepage.