Davido please forgive wizkid we the fc is pleading
2025-03-11 18:20:02
1508
Jay jay Dibosta :
since i turn to davido fans i never get like and followers
2025-03-11 18:22:45
1361
Bouba :
Davido 🥰
2025-04-04 17:31:24
3
Huo Xiao yu :
Davido abeg quit music just go learn work instead !!😂
2025-03-11 18:22:50
194
Love :
Davido for life❤Love all 30bg
2025-04-24 01:57:54
1
Elon Musk people :
wizkid think say that video wey him use iPhone 12 pro shoot go blow 😂💔
2025-03-11 18:20:58
408
BigSamBlog❤️ :
Wizkid will be there still to learn from his Godfather Davido 🤭
2025-03-11 18:23:11
140
Najih :
I will be there still
2025-06-01 23:25:54
1
𝐃𝐧𝐝 𝐌𝐞𝐥𝐥𝐲🌴☦️ :
See as fc rush dey first we the 30bg dey comment 😂😂
These kids love davido lowkey 🥺
2025-03-11 18:18:39
95
Jo$h :
Omo y Wizkid fc full OBO page Abi Wizkid no dey give dem joy again
2025-03-11 18:54:55
224
james :
2 hours ago 21k 😂😂 wizkid 3 hours ago 61k 😹❤️
2025-03-11 18:20:20
70
Just I🤍 :
I just finish listening to Baddest boy chaii OBO u too good bro Allah u big pass Grammy I swear to God like 001 where’s all this talent coming from bro we’re proud of having you as a Nigeria 🥹❤️🔥
2025-03-13 20:30:10
22
🛍️🌴Cãll Mhê Îbmk 🌴🛍️ :
What's the name of this noise ??😹😹
2025-03-11 18:25:55
44
BUIKECENT🎵BBG :
Davido just leave music because music has left you long time ago
2025-03-11 18:18:52
68
Adeshola.M :
So nobody can’t find this noise maker for me 😡😹…
2025-03-12 04:45:05
19
Charles 🖤😋 :
Davido life don spoil normally 🔥🤝
2025-03-11 18:07:06
85
caspercantcommunicate :
omo music don leave this one behind😂😭
2025-03-11 22:03:24
24
DiDi🌷 :
OBO for a big reason ❤️🥰l too love you 😍
2025-03-11 18:13:09
233
A🤍 :
Davido be like blue film… many people they pretend they don’t like him✌️001 for a reason
2025-03-11 18:27:29
139
Oscar12 :
only Davido for my life ❤️❤️❤️❤️
2025-05-04 22:44:46
1
Oumar cash :
5 people drop Aza
2025-03-13 21:48:46
26
To see more videos from user @davido, please go to the Tikwm
homepage.